Tribute To Mohbad (feat. Viiicky, Elish Shalo & Watermania)

Azzydee

0 fans

Azzydee


2:34

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Let there be light
You don't deserve to die like this
You gave us vibe
Nah everybody dey dance to it
But this world is wicked
They stole your peace and you left them
They don kill soldier wey no dey vex
Make your spirit Dey hunt dem dey
Imole dey shine okunkun parada
Dem be friend for day enemy in the night
Won mo pe o bad rest in peace my nigga
E dey pain me for heart, never wish your demise
Ti olojo bade,kosi eni toma ku fun é
Your life na your cross koseni gbey fun e
U get craze for head,Awon kan wa tanma je oju e
Rip mohbad ,Awon to pa e,won ma towa ba e
Opg opor gan, Omoh o lor far gan
The future we grinding for ta monbi ti ati bawa gan
Nothing Dey dis life,ejor kila waye wase gan
Awon kan de wa ye mon ya,bi pon nilor lojokan
Justice for Mohbad cos a Mon eni toma kan Lola
We all are walking dead a o Mon eni toma ku lola
Anything Toba se leni, oro itan ni Toba dola
One day you go die bro, ole jeni Tabi Ola
Oh yeah
Such is life
We dey live to survive things
People wey you trust snitch you
For your back now they miss you
E dey pain me for heart
I cannot sleep for night
You don put us for darkness
Why you live life to die young
Haaa yeh
Aye nika gbagbe
I'm in pain
I can't see you again
Oh my brother me never believe say you done die
Where we be dey go after life
mohbad you're the light and the sign
E dey pain still never believe you gon by this time
a lot is revealed after you demise
So sad you gone like the stars in the night
Where is the light
I don learn many things
Wey don killy my conscience
Your death brought light to this nonsense
non stopping,keep grinding, no dulling , keep buzzing , standing fierce like one man army

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Rufai Azeez, Victor Sunday

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Tribute To Mohbad (feat. Viiicky, Elish Shalo & Watermania) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Tribute To Mohbad (feat. Viiicky, Elish Shalo & Watermania) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12977570/Azzydee/Tribute+To+Mohbad+%28feat.+Viiicky%2C+Elish+Shalo+%26+Watermania%29>.

    Missing lyrics by Azzydee?

    Know any other songs by Azzydee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Michael Jackson: "Don't walk away, see I just can't find the right..."
    A "...thing to say."
    B "...thing, come what may."
    C "...way to stay."
    D "...time of day."

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Azzydee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!