KALAKUTA

Luckydo

0 fans

Luckydo


2:50

 Struggling with KALAKUTA? Become a better singer in 30 days with these videos!

Juicy chef
Yeah eh
Mmmh mm
Yeeh yeah

All of a sudden
Me and men dem
Filled up in grace
Match up the space
Turn up the place
Bought all  the case
Pull down their weight
My kala quick Dey vex
Who be their men dem
Tell dem to wait
Burst down the gate
My dogs out the cage
Na we get the stage
Na we run the state
Running all my race
Way up in my Lane
Slowly heal da pain
She'y Abi u Dey hate
Your gangster Dey learn
Yeah ah
Yeah yeh
Kalakuta no be
For small pikin

Kalakuta ah
No for small pikin
Me and my Gees
We Dey ball up
In  V. Twelves
Call up on me
I Dey  pull up
With mean men
All up in minutes
Turn up in minutes
Kalakuta ah
No for small pikin
Me and my Gees
We Dey ball up
In  V. Twelves
Call up on me
I Dey  pull up
With mean men
All up in minutes
Turn up in minutes

Turn up , all up , all up , All up babe
We turn up , all up, all up , yeah
We turn up , all up , all up , All up babe
We turn up , all up, all up ,
Turn up , all up , all up , All up babe
We turn up , all up, all up , yeah
We turn up , all up , all up , All up babe
We turn up , all up, all up

I be the  one man Mopol
Tell dem psychos
We dey cure dem Kolos
As I Dey Let them know
When We pull up the hood
We dey turn up the shows

Turn up , all up , all up , All up babe
We turn up , all up, all up , yeah
We turn up , all up , all up , All up babe
We turn up , all up, all up ,
Turn up , all up , all up , All up babe
We turn up , all up, all up , yeah
We turn up , all up , all up , All up babe
We turn up , all up, all up

Yeh yeh
Kalakuta
No be for small pikin

Kalakuta ah
No for small pikin
Me and my Gees
We Dey ball up
In V. Twelves
Call up on me
I Dey  pull up
With  mean men
All up in minutes
Turn up in minutes
Kalakuta ah
No for small pikin
Me and my Gees
We Dey ball up
In V. Twelves
Call up on me
I Dey  pull up
With mean men
All up in minutes
Turn up in minutes

Turn up , all up , all up , All up babe
We turn up , all up, all up , yeah
We turn up , all up , all up , All up babe
We turn up , all up, all up ,
Turn up , all up , all up , All up babe
We turn up , all up, all up , yeah
We turn up , all up , all up , All up babe
We turn up , all up, all up

All up
Call me call me baby
We turn up
If you no Dey fear face
You no Dey fear this thing
Wey I carry for hand

We all up babe
We Turn up.

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Peter Evans

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the KALAKUTA Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "KALAKUTA Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12968483/Luckydo/KALAKUTA>.

    Missing lyrics by Luckydo?

    Know any other songs by Luckydo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the name of the original drummer for The Beatles?
    A Ringo Starr
    B Norman Chapman
    C Pete Best
    D Pete West

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Luckydo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!