VERO

Benson Ayomide

0 fans

Benson Ayomide


2:54

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yo ye ya weh
Ya weh
Yo ye ya weh
Oh oh yeah yeah
Oh oh yeah yeah

Oya we don show show show show
Make dem start to dey dance
So the gbedu just dey flow
All the way
This is what we do
We dey try to tell dem make dem understand

Oya wait, make we dey show dem
At the time of the night, you go Dance you go dey alright
Omoge na so e dey be when you Shake your bumbum you take my muller

I no want anything wey go dull me
Fake love omo no con dey show me.
If I tell you say I love the things you dey do Make you no go stop am

Ohh ah Vero,
Wetin you carry to dey shake
E Dey high me like claro
So my baby no dey dull
Oya check my bag owo
And the party just dey start
So baby bere ko jo bere ko jo

Ohh ah Vero
Wetin you carry to dey shake
E Dey high me like claro
So my baby no dey dull
Oya check my bag, owo.
And the party just dey start
So baby bere ko jo bere ko jo

The lifestyle e enter your eyes
You dey do like say u no see am We blow bags with only one budget
Na why the girls dem dey ko wa je o
Je je o je je o
We live the life jeje o
No one no one
Anything wey you talk do am
At the time of the night, you go Dance you go dey alright
Omoge na so e dey be when you Shake your bumbum you take my muller

I no want anything wey go dull me
Fake love omo no con dey show me
If I tell you say I love the things you dey do Make you no go stop am

Ohh ah Vero
Wetin you carry too dey shake
E Dey high me like claro
So my baby no dey dull
Oya check my bag owo
And the party just dey start
So baby bere ko jo bere ko jo

Ohh ah Vero
Wetin you carry too dey shake
E Dey high me like, claro
So my baby no dey dull
Oya check my bag owo
And the party just dey start
So baby bere ko jo bere ko jo

Girl we gon be together
And i'll take you wherever
And i'll buy you whatever
So we gon live forever

Girl we gon be together
And i'll take you wherever
And i'll buy you whatever
So we gon live forever

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ayomide Benson

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the VERO Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "VERO Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 31 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12904598/Benson+Ayomide/VERO>.

    Missing lyrics by Benson Ayomide?

    Know any other songs by Benson Ayomide? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Another one bites _______"?
    A the dust
    B the tounge
    C the air
    D the bun

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Benson Ayomide tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!