Celebrate

Nunex

0 fans

Nunex


2:54

 Struggling with Celebrate? Become a better singer in 30 days with these videos!

Feels like I've been moving in a circle
O da bi pe kin Daku
And I have been fighting my battles
Problem mi ni Mon tackle

I no fit dey post for my status
Front man bi lukaku
Only rich man know igbadun
Mo si ma lowo ema fa gun

As per God still dey so e never late
I know one day I will still be great
Oya clap your hands if you will be great

Mo si ma lowo bi ti bill gate
I no fit to relegate
Oya sound your hand if you will be great

No dey like you too sabi
Ko da Ki Eyan já ju
I always run to my Bible
I no fit jumpy for lagoon

Se na me you wan dey tackle
Or my name you wan dey circle
I always run to my Bible
I no fit to jumpy for lagoon

Omo ope how the work se o lo
My bro you too bad sho mo
You dey try your best don't stop
Keep on hustling no stopping
Omo ope sho le gbera tan
My bro the update don drop
One thing about boys wey don make
Them dey kill update them dey make am
Feels like I've been moving in a circle
O da bi pe kin Daku
And I have been fighting my battles
Problem mi ni Mon tackle

I no fit dey post for my status
Front man bi lukaku
Only rich man know igbadun
Mo si ma lowo ema fa gun

As per God still dey so e never late
I know one day I will still be great
Oya clap your hands if you will be great

Mo si ma lowo bi ti bill gate
I no fit to relegate
Oya sound your hand if you will be great

 Struggling with Celebrate? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Emmanuel Peter

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Celebrate Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Celebrate Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12885072/Nunex/Celebrate>.

    Missing lyrics by Nunex?

    Know any other songs by Nunex? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the Beatles album Revolver which member sings "I'm Only Sleeping"?
    A Paul McCartney
    B Ringo Star
    C John Lennon
    D George Harrison

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Nunex tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Celebrate

    »
    • Butter