Iheneme.

ajofé.

0 fans

ajofé.


2:22

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Philo & Andy & Jude
Dem been dey dey think say
This nigga can't move
Dem been dey dey think say
This nigga can't groove
Dem been dey dey think say
This nigga can't see tomorrow
Iheneme
Nothing Dey happen
For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme
Iheneme
Nothing Dey happen
For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme
Iheneme e
No be lie abobi isi ga begwu
Make I check you well well
Before you settle
I be dat nigga
Wey dey coupe the menu
Tony Elumelu
One time I was so poor
Couldn't help my daddy
From dying cus' we poor
Hustling and dying
From the dangers involved
Pushing all the niggas
That thinking im on top
You know
Philo & Andy & Jude
Dem been dey dey think say
This nigga can't move
Dem been dey dey think say
This nigga can't groove
Dem been dey dey think say
This nigga can't see tomorrow
Iheneme
Nothing Dey happen
For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme
Iheneme
Nothing Dey happen
For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Adukwu Atadoga

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Iheneme. Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Iheneme. Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12827766/ajof%C3%A9./Iheneme.>.

    Missing lyrics by ajofé.?

    Know any other songs by ajofé.? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Ground Control to Major Tom -- Take your ______ pills and put your helmet on."
    A acid
    B protein
    C vitamin
    D daily

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    ajofé. tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!