Mo Jabo Ti

Handy Richies

0 fans

Handy Richies


3:02
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Oh na oh na na na na na
Handy Richies
E sweet o sweet o sweet o sweet abeg
Bonjour
Oluwa ti gbe mi leke
Industry i no go seke
As omo oro,I dey hustle everyday
Na the boy be this today
Wey dem say ko le se orire
Let's meet at the top
Kosere ama pade loke
Bismillah-ir-Rahman-ir-Rahim
Make your grace and mercy follow me
I dey hustle since 0'14
Believe if I tell you say mo fo ti
I dey run my race
Why you want to see me fail
Na music me i choose
Very soon them go scream my name
Handy Richies
Mo jabo ti
Mo jabo ti
Handy Richies
Mo jabo ti
Mo jabo ti
Handy Richies
Mo jabo ti
Mo jabo ti
Handy Richies
Mo jabo ti
Mo jabo ti
Ma je kin jabo
Oluwa ma je kin jabo
Na frenemies full igboro
Ebe ni mo be ooo
Ma je kin jabo
Oluwa ma je kin jabo
Na frenemies full igboro
Ebe ni mo be
Verse 2
My bro,life no get part 2
Top boy keep chasing your dreams
Seems I've been here before,deja vu
I entered the street with no kobo
As omo oro I no fo,I be Stubborn
Going high everyday,no last bus stop
Everyday good music,no bad song
The street left me with no conscience
I keep pushing,I no get time for nonsense
Poured my pains on this mic,you feel me
Very soon you gon see me on your tv
No time to dey waste time
I got married to my grind
Sebi na money I dey find
Producer drop am make them feel my vibe
Handy Richies
Mo jabo ti
Mo jabo ti
Handy Richies
Mo jabo ti
Mo jabo ti
Handy Richies
Mo jabo ti
Mo jabo ti
Handy Richies
Mo jabo ti
Mo jabo ti
Ma je kin jabo
Oluwa ma je kin jabo
Na frenemies full igboro
Ebe ni mo be ooo
Ma je kin jabo
Oluwa ma je kin jabo
Na frenemies full igboro
Ebe ni mo be
Bismillah-ir-Rahman-ir-Rahim
Make your grace and mercy follow me
I dey hustle since 0'14
Believe if I tell you say mo fo ti
I dey run my race
Why you want to see me fail
Na music me i choose
Very soon them go scream my name
Handy Richies
Mo jabo ti
Mo jabo ti
Handy Richies
Mo jabo ti
Mo jabo ti
Handy Richies
Mo jabo ti
Mo jabo ti
Handy Richies
Mo jabo ti
Mo jabo ti

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Andrew Ogidi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mo Jabo Ti Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mo Jabo Ti Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12799999/Handy+Richies/Mo+Jabo+Ti>.

    Missing lyrics by Handy Richies?

    Know any other songs by Handy Richies? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "'Cause I still believe in your faithfulness, 'Cause I still believe in your ______"
    A proof
    B youth
    C truth
    D spoof

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Handy Richies tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io