Do Not Disturb (DND)

Emmy's Khid

0 fans

Emmy's Khid


2:52

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Random Vibes
Emmy's Khid what it do
Tunez
You crazy

Ohun toju omo mari
Owo wire yato sowo alawi
Toba tewon mole, move back and say I'm sorry
I pray for success, good health and fame my story

Say, I put my phone DND
We come dey see texts like, don't snub me
Mafejo pami, oro owo loba mi
Steady bombing, grinding for future things
For future things

Yeah, ah no stopping
Bonjour mani maze I say good morning
I woke up to my phone on DND
After many many saint mollys

No disturb my mood
Happy pills, I just wan dey move
Different steps i just one, they move
Na god dey run am, no be jew

Me being part of them 420's
No be my fault, cause na different feelings
Reasoning plenty wey go bring many many chillins
Who sleep who no sleep no concern lord's doings

Mojara moshe, kin le mowo dele
Make them arrange am, kinto dele
I pray, big bag for y'all everyday
More money, make it circulate

Transaction, wey go burst brain ooo
Me i sabi, biola brain ooo
Ehh oh, better days ooo
My song vibe, wey craze ooo

Ohun toju omo mari
Owo wire yato sowo alawi
Toba tewon mole, move back and say I'm sorry
I pray for success, good health and fame my story

Say, I put my phone DND
We come dey see texts like, don't snub me
Mafejo pami, oro owo loba mi
Steady bombing, grinding for future things
For future things

Yeah, ah no stopping
Bonjour mani maze I say good morning
I woke up to my phone on DND
After many many saint mollys

Me I don know, alubarika loju
I focus on the grind, koseni maro jo fun
Opo lape, but di e latu fifun
I need more egos and money the root of all evil

Gats to find my way out of there
I sabi oh, not be for mouth here
I no know app wey go pay me, tin ba bomb eh
Bit**s wanna come over, after it don set

Said my days are numbered, but I keep waking up
The one that strengthen me, I give praise to d lord

I no holy, Igbo and shayo up to the knot
Emmys khid, west east south to the north

Oluwa ti se, we go in convoy
Business conversation wey be long talk
Na them still be the doubting thomas
How e take do am hin them dey find down and ups hmmm

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Emmanuel Adeshina

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Do Not Disturb (DND) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Do Not Disturb (DND) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12760232/Emmy%27s+Khid/Do+Not+Disturb+%28DND%29>.

    Missing lyrics by Emmy's Khid?

    Know any other songs by Emmy's Khid? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    BTS: "Smooth like butter, pull you in like no other. Don't need no Usher to remind me ___ got it bad."
    A you
    B now
    C I
    D we

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Emmy's Khid tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!