Nine
Ruger
Struggling with Nine? Become a better singer in 30 days with these videos!
Rugerlaba Rugerlaba Rugerlaba Oh, yeah Oh, yeah Oh, yeah (Rugerlaba) Oh, yeah Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba) I like wetin I like I get nine lives e don nearly finish But I go chop you drink tumbo on top If I perish I perish Shey you dey hear me Be like say I don get wish, hmm I wan carry all the kele comot Be like say I selfish I loose concentration Concentra' concen' Wetin you do me so Shalaye shala' Hmm, ah, for your information Komope komo Leave your Bobo Sit down on top my lap Make your big baka land for inside my car Omoge balance Joko Make I knack am Tonto One drag of choko Omo I lose balance Poco Omoge balance Joko Make I knack am Tonto One drag of choko Omo I lose balance Poco Rugerlaba Rugerlaba Rugerlaba Oh, yeah Oh, yeah Oh, yeah (Rugerlaba) Oh, yeah Oh, yeah, oh yeah (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger Ruger (Rugerlaba) Ruger Ruger (Rugerlaba) Ruger (Rugerlaba) Ruger Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger I like wetin I like I get nine wives but e never do me I go like to add Lovett, Kiki, Valentina and Funmi Shey dem dey do me She bring her lawyer come sue me I carry you come my section you no wan knack Odabipe you stupid I loose concentration Concentra' concen' Wetin you do me so Shalaye shala' Hmm, ah, for your information Komope komo Leave your Bobo Sit down on top my lap Make your big baka land for inside my car Omoge balance Joko Make I knack am Tonto One drag of choko Omo I lose balance Poco Omoge balance Joko Make I knack am Tonto One drag of choko Omo I lose balance Poco Rugerlaba Rugerlaba Rugerlaba Oh, yeah Oh, yeah Oh, yeah (Rugerlaba) Oh, yeah Oh, yeah Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger Ruger (Rugerlaba) Ruger Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger (Rugerlaba) Ruger Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Michael Olayinka
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Nine Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12755554/Ruger/Nine>.
Discuss the Nine Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In