Gyalist Man

ReALOo

0 fans

ReALOo


2:09

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ya yay
Realoo
Aye
Ahnnn
One dey romance my back ee oo
The other dey romance my bololo koin
See me, i no like ee wahala
I come this life to come enjoy
Another shima dey cook ee me breakfast ee oo
Another dey do my laundry koin
You see me, you see me i cant shout ee oo
Na bobi wey dey my mouth ee oin
I dey live my life like a rockstar
Having sex like a porn star
Your oga dey call e me boss man
Cuz I no get e driver
If you dey find your shima
She dey my cabal
She off her kapa
She no want disturbance ee ooo
She dey call me papa
I give am hammer
Breakfast, lunch and supper ooo
She dey change my oil
Dey call me honey
Na truth i dey yan no be lamba ooo
If na your babe, I'm sorry
Stop the calling
She say she go change her number ooo
Anytime I pull up in the place, no dulling
Girls go ling a ling a ling, choke on me
One girl tell me say I no go change, so funny
So I switched from a Mercedes Benz to Ferrari
You no like e the way I dey live no problem
Ya ya ya
Only God can judge me
Cuz ee nobody here wey know my story
Cold heart nigga, my heart been broken
If you dey find your shima
She dey my cabal
She off her kapa
No want disturbance ee ooo
She dey call me papa
I give am hammer
Breakfast, lunch and supper ooo
She dey change my oil
Dey call me honey
Na truth i dey yan no be lamba ooo
If na your babe, I'm sorry
Stop the calling
She say she go change her number ooo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Oscar Oscar

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gyalist Man Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gyalist Man Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12747661/ReALOo/Gyalist+Man>.

    Missing lyrics by ReALOo?

    Know any other songs by ReALOo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The name of the singer known as "Swae Lee" is?
    A Jeffrey Lee Pierce
    B Jon Peter Lewis
    C William Lee Ellis
    D Khalif Malik Ibn Shaman Brown

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    ReALOo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io