AWON KAN

Shaggyblaq

0 fans

Shaggyblaq


2:09

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Blaqman loriyon
Lori
I be the one uh oh
Na me be loriyon
Blaqman
I be the one uh oh
Wey de make them de worry o
Cause the magnitude of this song
Dem go fighty me for this one
Those wey de over look o
Fly with no parachute o
For those wey de pursuit too
Make them de ready like oh oh
Pleased to be incognito
Girls with my peteto
Girls wey de mimico
Them be ewu jambito
We de work we de shift shifto
For the central of ghetto
We de ball like shevchenko
We dey work like sam etoo
Awon kan wa aiye wa sope
Awon kan be like say o ye
Awon kan wa aiye shaye
Awon kan chill like say o ye
Awon kan wa aiya wa shise
Awon lo holiday oh
Awon kan awon kan
Awon kan awon kan
Awon kan wa aiye wa sope
Awon kan be like say o ye
Awon kan wa aiye shaye
Awon kan chill like say o ye
Awon kan wa aiya wa shise
Awon lo holiday oh
Awon kan awon kan
Awon kan awon kan
Back then wen dem man from ojota
When dem man from the gutter
Man no gets matters
Man no get not eachother
Man no no say e ehn go runtown
Shipped off nsukka
Wen mi lads were local
Wen mi thought it was nsukka
Dropped out school na
Went back to onitsha
Na so i start to sell pluta
Sample ekwe ekwe
Dem wan testy my fire i return to ogun egbe
Went so far man na for badagry i met my goons ewe
Naso we scatter we de yayayay
Awon kan wa aiye wa sope
Awon kan be like say o ye
Awon kan wa aiye shaye
Awon kan chill like say o ye
Awon kan wa aiya wa shise
Mo kan ma celebrate oh yeyeye

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: UDAYA PETER

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the AWON KAN Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "AWON KAN Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12716916/Shaggyblaq/AWON+KAN>.

    Missing lyrics by Shaggyblaq?

    Know any other songs by Shaggyblaq? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    There once was a ship that put to sea; The name of the ship was the ___________.
    A Holly O'Pea
    B Billy O' Tea
    C Silly O'Sea
    D Willy O'Sea

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Shaggyblaq tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io