Shackles

Wonder Thunder

0 fans

Wonder Thunder


2:57

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Call me wonder thunder oh yeah yeah
I wan talk my mind
I wan talk my mind oh
I wan talk my mind oh
Born bad nigga to the core
Ati je nshewu Koni shewu

Recruit
Recruit
Recruit
Make i write my statement

Recruit
Recruit
Recruit
Make i write my statement

Recruit
Recruit
He goodu
Make i write my statement

Recruit
Recruit
Recruit
Make I write my statement oh yeah
Enlighten lighten
People no dey enlighten lightened Ye
He go better since 1960s
See palava
Till dem born me in the '98
People suffering and smiling
Grownups feared for their lives night n day
Political and religious leaders
Scamming pass Yahoo boys
Yeahhh
Wetin dey

Put us in shackles more than we can handle yeah
Wetin dey
Me smoke me banku yeah cuz  It boost up me IQ yeah
Wetin Dey
Snake in your circle can bite up your ankle
Wonder thunder oh yeah yeah

Recruit
Recruit
Recruit
Make i write my statement

Recruit
Recruit
Recruit
Make i write my statement

Recruit
Recruit
He goodu
Make i write my statement

Nobody want honesty
They just wan be right
And dem
They take delight
In all ur fight
Black vs white
Jah shine the light
Population control
Many dem don  pai

Make u wake up
And fight for ur rights
One day na 6 feet
One day we die
Take all land
All the finance
Just one percent
Dem the elites

Enlighten lighten
People no dey enlighten lightened Ye
He go better since 1960s
See palava
Till dem born me in the '98
People suffering and smiling
Grownups feared for their lives night n day
Political and religious leaders
Gbadun  pass Yahoo boys
Yeahhh
Wetin dey

Put us in shackles more than we can handle yeah
Wetin dey
Me smoke up me banku yeah ,cuz he  boost up me IQ yeah
Wetin Dey
Snake in your circle yeah. Can bite up your ankle
U Dey hear u deybhear
Snake in your circle bite up your ankle yeah
Born bad niggas to the core
Call me wonder thunder oh yeah yeah

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Awosiji Isaac

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shackles Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shackles Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Oct. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12714798/Wonder+Thunder/Shackles>.

    Missing lyrics by Wonder Thunder?

    Know any other songs by Wonder Thunder? Don't keep it to yourself!

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which song does Jon Pardi describe a time when he misses his girl through a metaphor about the weather?
    A Heartache Medication
    B Burning Man
    C Rainy Night Song
    D The Thunder Rolls

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Wonder Thunder tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io