Everything

Samygin MG

0 fans

Samygin MG


2:45

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oh
Uh
Catamato
Oh

Oh no
I dey call you since you no Dey pick up oh
I bin wan know maybe make we link up
I'm not really sure maybe something you don sup oh (sup oh)

But I want make sure say you be my bus-top oh
Baby sorry I missed your call
Will you bump sare wa
I go give you all my love

Shalewa
Baby sorry I missed your call
Will you Biko sare wa
I go give you all my love

Shalewa
List dem out
Everything you want make you list dem out
I go dey with you baby no dey shout

I go follow you go east and south
List dem out
Everything you want make you list dem out
I go dey with you baby no dey shout

I go follow you go east and south
I would never let you go
Stand by me
You, you know

Lie mammi
I will never let you go
Baby biko, stand by me
I'm in love with you, you know

And I no dey lie mammi
She don bring back topic
She no dey hear please no vex
She's really mad at me

Cause all of my texts eh
And the last text wey I get
Om na from Mabel lo lo
The girl too fine

She tight she no want no man to go
I would never leave you alone
Last chance baby girl please don't go
I go change for you yes I know

I go be your superhero
I will never leave you alone
Last chance baby girl please don't go
I go check for you yes I know

I go be your superhero list dem out
Everything you want make you list dem out
I go dey with you baby no dey shout

I go follow you go east and south
List dem out
Everything you want make you list dem out
I go dey with you baby know dey shout

I go follow you go east and south
I would never let you go
Stand by me
You, you know

Lie mammi
I would never

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Samson Oluwaseun

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Everything Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Everything Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12714022/Samygin+MG/Everything>.

    Missing lyrics by Samygin MG?

    Know any other songs by Samygin MG? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the name of the English rock band before it became the Beatles?
    A Who
    B Dave Clark Five
    C Quarrymen
    D Iron Butterfly

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Samygin MG tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!