Big Man

OJay Cee

0 fans

OJay Cee

OJay Cee is a talented musical artist known for his unique blend of hip-hop and R&B. His soulful voice combined with his introspective lyrics have made him a rising star in the industry. OJay Cee's music captivates listeners with its emotional depth and smooth melodies. He is known for his ability to connect with his audience on a personal level through his music. With his growing fanbase and promising talent, OJay Cee is an artist to watch out for in the music industry. more »


3:12
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Oga pick my call na
Shey you say you give me fm
I wan cash out na
I dey busy

So much money dey call me oh
I no fit sleep
I dey pray and fast
I just want to be a big man
I no fit sleep
I dey double my hustle

Big man
I just want to be a big ma

So many business dey call me oh
So many clients dey wake me oh
I no fit sleep i dey double my hustle
I just to be a big man

Everyday and night my phone ring oh
I open my eyes I see need oh
I no fit sleep I dey pray and fast
I just want to be a big man

Everyday and night my phone beep oh
I open my eyes I see long text

No forget the place wey you come from
No come here, you come dey form
No dey do like say you be only one
Aswear say, meself I dey inform

Baba teach me how to catch fish no give me fish
Anytime i call you you dey keep am in busy
Head of fish wey you wan give me you dey cut am in piece
That's why I dey hi dey hustle i no get time to beg
I dey hustle day and night i no get time to sleep
I wan make the cool cash i need the plus
I wan make the money but i no want to die
I wan bless mama i wan bless my friends
I dey keep awake man I no need a tale
I dey hustle day and night i no get time to sleep
I go pick this call today e i go pick this call today

I open my eyes I see need oh
I no fit sleep I dey double my hustle

To make this money is just by the grace
Many people Don try and the got disgraced
But na baba God, na him by my plug

 Struggling with Big Man? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Okonkwo Chinedu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Big Man Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Big Man Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12687174/OJay+Cee/Big+Man>.

    Missing lyrics by OJay Cee?

    Know any other songs by OJay Cee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What year did The Beatles break up?
    A 1971
    B 1970
    C 1968
    D 1972

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    OJay Cee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Movies soundtrack

    Big Man

    »
    • In a Better World