File

Rikkoh

0 fans

Rikkoh


2:48

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Wanna good time
We just (we just) wanna good time
Wanna good time
We just (we just) wanna good time
You know I live the life wey nobody know
Cos as I reach here nobody know
No be small thing if you see me glow
No stress cos I no wan know
If you see me go with the flow
No be one hit you already know
Been a long time wey man dey grow
Every note, every rhyme, dey with the flow
Oya one shot for my nigga
Know sey no be hia
Kind talk wey you hia
No be small thing (small thing) to get paper
Two shots for my baby o
Know sey you already know o
Kind load wey you carry
No be small thing (small thing) you dey carry o
File File File
Jule Jule Jule
Wanna good time
Wanna good time
Wanna good time
We just wanna good time o
File File File
Jule Jule Jule
Wanna good time
Wanna good time
Wanna good time
We just wanna good time o
You know my brother no be so
If I vex you, make you let me know
No dey hold back if you see me so
No time cos life dey go o
Pray one day you go see it too
We dey all pass, e go soon be you
No dey form boss, no be only you
If I help, make you help, na the rule
Oya one shot for my nigga
Know sey no be hia
Kind talk wey you hia
No be small thing (small thing) to get paper
Two shots for my baby o
Know sey you already know o
Kind load wey you carry
No be small thing (small thing) you dey carry o
File File File
Jule Jule Jule
Wanna good time
Wanna good time
Wanna good time
We just wanna good time o
File File File
Jule Jule Jule
Wanna good time
Wanna good time
Wanna good time
We just wanna good time o
Emi o kin she bolo
Wa ba mi lo
Know all the love
That's in my heart
You know what I like
The way you grinding me
Make me high
Cos I'm getting excited
File File File
Jule Jule Jule
Wanna good time
Wanna good time
Wanna good time
We just wanna good time o
File File File
Jule Jule Jule
Wanna good time
Wanna good time
Wanna good time
We just wanna good time o

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Omotosho Ameen

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the File Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "File Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12682422/Rikkoh/File>.

    Missing lyrics by Rikkoh?

    Know any other songs by Rikkoh? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Come as you are, as you were, as ____________."
    A I want you to be
    B you want me to be
    C you want to believe
    D I want to believe

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Rikkoh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!