Trenches Story

Foreignboi Xamani

0 fans

Foreignboi Xamani


3:57

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Sapa no go find us
God no go shame us
Tps on the mix
I put my pain in this brr
Listen
Yeah

E don tay otipe gan
I dey hustle and i dey grind since day one
Yeah
So many things wey my eye dun see
Wey dey make man smoke, wey turn man to junkie

This same thing na hin turn man to hustler
Make man sing , make man popular

My fam said i lost my way  home
Because their way is not my way
They said have gone astray
Eyin ko lo lorun so E get away

I told them i was born to be great
Steady bombing big bag on the way
Boluwa bafe records deals on the way
Anyhow e be, we gon look for a way out

Sapa no go find us
God no go shame us
Na your blessings we dey find make you show us
In this journey of life make we no lost

We left home to feed home
Make we no go back home to them make them to feed us
Them dey pray make we fall, dem dey jealous
I can't with you! you Rebellious

I just wanna make Mama proud ni
Sitting in a round table counting money
Bi ti jago, o ye ko mo ramoni
That's a definition of a rich nig
I just wanna be like you nig

I was born in the trenches
From a local Mama
To a local papa
I don't know how i turn this way
I can't explain it
koyeemi
God i know it's you

I told them i was born to be great
Steady bombing big bag on the way
Boluwa bafe records deals on the way
Anyhow e be, we gon look for a way out

Sapa no go find us
God no go shame us
Na your blessings we dey find make you show us
In this journey of life make we no lost

We left home to feed home
Make we no go back home to them make them to feed us
Them dey pray make we fall, dem dey jealous
I can't with you! you Rebellious

I just wanna make Mama proud ni
Sitting in a round table counting money
Bi ti jago, o ye ko mo ramoni
That's a definition of a rich nig
I just wanna be like you nig

I was born in the trenches
From a local Mama
To a local papa
I don't know how i turn this way
I can't explain it
koyeemi
God i know it's you
God i know it's you
Sapa no go find us
God no go shame us
They call me Xamani
Yeah

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Xamani Boi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Trenches Story Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Trenches Story Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12674374/Foreignboi+Xamani/Trenches+Story>.

    Missing lyrics by Foreignboi Xamani?

    Know any other songs by Foreignboi Xamani? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "We're walking on air, we're taking our time. But God only knows this isn't reason or rhyme" are lyrics from which O.M.D. song?
    A Tesla Girls
    B Silent Running
    C Enola Gay
    D Telegraph

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Foreignboi Xamani tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io