Lo Gba

Leczy B

0 fans

Leczy B


2:52

 Struggling with Lo Gba? Become a better singer in 30 days with these videos!

Hnn hnn hnn
Han han han
Han han
Heba o oh
Leczy b omo ope
Han han
Eh eh
I promise mama say no worry
Hnn, hnn
I go buy you Mansion with a biggie Lorry, oh
But, mama I'm so sorry
No be the way I think ham o
Naso the thing come be, hn
Me I think say na the way person dey work, naso e go get this money, ha
Ashe kogbagidi, biko she ka reni barin eh eh
Mama com warn me say
Everything na jejely o he
Mama com tell me say
To get this money wani lati ja ni o eh
Won lo'polo lowo gba o
(Won lo'opolo lowo gba o ye)
Ori mi dakun jo, jeki n rowo logba o
(Ori mi dakun jowo o ye, ye, ye) eh eh
Kin lowo lomode, kin tun ni lagba o (ye, ye) ha
Korimi bami she (kori mi bami she o)
Kan ma bere pe bawo mo she she o
Me I no get time for any trouble
Coz to get this money
You no need the any muscle, eh
Jejely o, jeje lomo eko nlo (he, he)
Gradually o, k'omo ope ma gbowo lo, oh
When I no get money yeh, koma seni to momi
Opelope adura mummy mi yeh
Ti ko pada leyin mi, ha ha
When I no get pa o
Gbogbo won n'won fimi pa o
But I tell dem say me I go blow
And I must to feature Davido
Won lo'polo lowo gba o
(Won lo'opolo lowo gba o ye)
Ori mi dakun jo, jeki n rowo logba o
(Ori mi dakun jowo o oh, oh) eh eh
Kin lowo lomode, kin tun ni lagba o (ye, ye) ha
Korimi bami she (kori mi bami she o)
Kan ma bere pe bawo mo she she o
(Kan ma bere pe bawo mo she she o)
Won lo'polo lowo gba o
(Won lo'opolo lowo gba o ye)
Ori mi dakun jo, jeki n rowo logba o
(Ori mi ma sun, ma sun o ye) eh eh
Kin lowo lomode, kin tun ni lagba o (mofe lowo ju Dangote lo) ha
Korimi bami she (kori mi bami she)
Kan ma bere pe bawo mo she she o
God bless all my working boys
God bless all the hustler oh
Never give up on your dreams boy
Coz one day you go popular oh
God bless all my working boys
God bless all the hustler oh
Never give up on your goals boy
Coz one day you go popular oh, oh, oh, ha

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Bashit Akintayo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Lo Gba Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Lo Gba Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12445794/Leczy+B/Lo+Gba>.

    Missing lyrics by Leczy B?

    Know any other songs by Leczy B? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Simple I Love You" is a 2020 biggest hit single for which band?
    A Mocca
    B Endah N Rhesa
    C Ten2Five
    D Sore

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Leczy B tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!