Phase

G-swagg

0 fans

G-swagg


2:34
#2

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oluwa What's Up
Money No Dey Girlfriend disturb
See Missed calls
family won discuss
Wetting them won talk
wey money no go involve
Na better life you promise me
If na my sin make Oluwa forgive me
Sorry for my mistakes can never sorry for being me
Can never sorry for being me

Steady on my grinding
Won le understand me
They won see me fall on my knees
But I'm standing
Many outstanding
Tofe outshine me
Woni local ni but hope for the Grammy

Many haters been dey pretend
Dema enemy disguise to be friend
Na wetting dem no give they won dey request
Too young to relent
Me I know devil will regret

Lot of Bad things rolling in my head
No one cares carry my cross face my fears
Boya na family curse Na who can tell
Be like make i give up everything come be like spell

Osi ma da oh OSi mada ohh
Lojo wo ni Akololo kawa pe baba o
Hustle pelu pains tears pelu sorrow
Lafin hustle Ki omope malo borrow

Oluwa What's Up
Money No Dey Girlfriend disturb
See Missed calls
family won discuss
Wetting them won talk wey money no go involve
Na better life you promise me
If na my sin make Oluwa forgive me
Sorry for my mistakes can never sorry for being me

You know highway is my residence
Yes me I'm undefeated
So I let nothing fold me
Nobody holy
Them be dey wonder Shey Ebi npa Abi oti yo ni
I'm alive to give God the Glory
So Emi gbe Olorun Tobi When the raba No dey Gari Lama n fi Somi
Ahhn
Nobody care Fam
Since when man dey gutter
Poor background make man suffer
Make Jah Put Things In order

Oluwa What's Up
Money No Dey Girlfriend disturb
See Missed calls
family won discuss
Wetting them won talk wey money no go involve
Na better life you promise me
If na my sin make Oluwa forgive me
Sorry for my mistakes can never sorry for being me
Xpression

 Struggling with Phase? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Ibrahim Gabriel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Phase Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Phase Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12443532/G-swagg/Phase>.

    Missing lyrics by G-swagg?

    Know any other songs by G-swagg? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the DJ/Singer/Actor who released Supernova?
    A Ansel Elgort
    B DJ Snake
    C Khalid
    D Wi.lli.am

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    G-swagg tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!