Offline (feat. Khelly)

Klinky

0 fans

Klinky


2:50

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Howfa brother man, abeg no too dey vex
Say I never check up, nah the hustle dey my head
247 I dey grind
Momsi need the check, and if I no get that mullah
You sef fit dey look me less
You know as e dey be
Sometimes e no dey easy
Sometimes e be like say nah only me wey life dey hit
But I be soldier
I no fit ever reason to dey quit
Just in case you call me and my number no get reach
I dey offline
I dey hustle make my mama no go cry
Brother man you no fit leave my mind oh
And I dey pray make God dey your side
I dey offline oh
I dey hustle make my mama no dey cry
Brother man you no fit leave my mind oh
And I dey pray make God dey your side
So if I pass and I no greet you
I swear down no be pride
I Dey fight with plenty demons
Many things dey for my mind
I get many many dreams
And e no Dey gree me sleep
Nah why I no fit chase clout
I dey chase payment slip
I know say you dey hustle
And I know say e no easy
While you still dey chase the money
Abeg take am easy
I dey pray for you my bro
We go dey alright
In case you been dey find me
Just know say I dey alright
I dey offline
I dey hustle make my mama no Dey cry
Brother man you no fit leave my mind oh
And I dey pray make God dey your side
I dey offline
I dey hustle make my mama no dey cry
Brother man you no fit leave my mind oh
And I dey pray make God dey your side
See I dey pray I dey pray I dey pray for you
Every other day see I dey think of you
See make you know dey reason
See I dey form boss
Nah money dey my mind
I no dey pompous yeah
People go talk but me I know dey send dem
People go cap but me I know dey send dem
Coz if I make dey this money
Nah me and you
I dey offline oh
I dey hustle make my mama no go cry
Brother man you no fit leave my mind oh
And I dey pray me God dey your side
I dey offline oh
I dey hustle make my mama no go cry
Brother man you no fit leave my mind oh
And I dey pray make God dey your side
And I dey pray make God dey your side

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Excel Ngalome, Martins Ozor

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Offline (feat. Khelly) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Offline (feat. Khelly) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12442332/Klinky/Offline+%28feat.+Khelly%29>.

    Missing lyrics by Klinky?

    Know any other songs by Klinky? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Heat of the Moment" is a 1982 biggest hit single for which band?
    A Asia
    B Bruce Springsteen & The E Street Band
    C Cutting Crew
    D Mr. Mister

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Klinky tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io