WISE

Holazy

0 fans

Holazy


2:06
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Uhm uhmmm yeah
Goatboy
I don't wanna talk too much
This life don teach me so much
I don't wanna say too much
Just here to share you some thoughts
This life is crazy crazy
To ba l'owo everybody na your friend
This life is crazy crazy
To ba safere won ma sare fo fence
Na why you gats wise
Make them no go call you that former sure boy
Na why you gats wise
Ko ma lo te nibi to ti gbayi before
Eh eh
Na why you gats wise
Make dem no go bounce you for club wey you dey ball before
Na why you gats wise ahhh yeh
Na why you gats wise oh noo noo noo oooh
Na why you gats wise
Yeee aaah yeee aaah
Na why you gats wise
Yeee ooooh
Na why you gats wise
Omo ogbon malo na owo tan
Na why you gats wise
No time to check time
Ko je ki ori e pe
Na why you gats wise
Omo ogbon omo ogbon ye
Na why you gats wise
Ohhh
Malo na owo tan seh
Malo na owo tan
Malo na owo tan
Malo na owo tan seh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Olanrewaju Subair

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the WISE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "WISE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12399910/Holazy/WISE>.

    Missing lyrics by Holazy?

    Know any other songs by Holazy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Sjoukje Lucie van 't Spijker was the real name of?
    A Maggie Reilly
    B Maggie Rogers
    C Maggie Bell
    D Maggie MacNeal

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Holazy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!