Broke

Yblizz

0 fans

Yblizz


2:14
#1

 Struggling with Broke? Become a better singer in 30 days with these videos!

Another badman in the game you can call me Yblizz

I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
Chelu very soon you go see the results

I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
Chelu very soon you go see the results

Ara gagba ndi ara
Mgbe ogasu
Ara gagba ndi ara
Mgbe alart gasu
Ogemeha vum nanya
Maka utufa kwuoto gada
Ogemeha vum nanya
Maka utufa kwuoto gada

I call chicks them no show
Send my niga message
He no go
Because say money
E no Dey
I come be like dwarfs wey no grow
Things are happening shaa
Because I no follow for men wey the pop shampe
You Dey you no like me bah when money go show no come try to rappor
Oya tell them

I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
Chelu very soon you go see the results

I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
Chelu very soon you go see the results

Chimezie buy Benz
But he No handle am well
He lose am
10k$ enter sharp sharp he don carry him guy's go de spend am
Oricha ya maputakwa onebe
Mana oge odi ya naka osi nafia nwoke nere
Ochoputago na nwoke etiela bido bewe Akwa nyebe complain na owunmadu neme
Mana one thing nji likie Chimezie bu na obu a guy nwere hope
Even if he no get now he believe that his next move gadi dope
Oji energy achu money
Onelekwa Anya nazu
Maka o believe na soon afia gazu
Ikwu okwu osi gi emela nkpotu na ugbo ga gba
Mana chelu kangwagi
Real fact

I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
Chelu very soon you go see the results

I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
Chelu very soon you go see the results

 Struggling with Broke? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Amadi Godgift

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Broke Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Broke Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12385867/Yblizz/Broke>.

    Missing lyrics by Yblizz?

    Know any other songs by Yblizz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Pour some ___________".
    A Sugar on me
    B Salt in it
    C Shook up ramen
    D For the homies

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yblizz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!