Foes (feat. Lexamazing)
Teranz
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
The only thing wey de bother me Na to make this money oh If I was down or I de on a low You for change am for me oh Friends turned foes Last time I checked, when you broke Nobody cares In my zone leave me abeg I was under the rain Nobody cover me now wen I de up Make nobody bother me I no resemble you, no de brother me When I get money No one discover me Under the rain Nobody cover me now wen I de up Make nobody bother me I no resemble you, no de brother me When I get money u No one discover me My life de sweet I want to demo E no bitter like I alomo Dem see the light dem want to Show love, now they love me And my color Now I no fit settle for less I already know say me I be the best Very soon we go fly in a jet When the gdedu drop oh Nobody go rest oh For this life every man's unholy Nor be rush I de like run slowly And I de let money vibes control me Use my brain and my hands And write my own story ee The only thing wey de bother me Na to make this money oh If I was down or I de on a low You for change am for me oh Friends turned foes Last time I checked, when you broke Nobody cares In my zone leave me abeg I was under the rain Nobody cover me now wen I de up Make nobody bother me I no resemble you, no de brother me When I get money No one discover me Under the rain Nobody cover me now wen I de up Make nobody bother me I no resemble you, no de brother me When I get money you No one discover me Say I no resemble you, if my money Long e go humble you But now all the jokes on you With lex on a verse am amazing too
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: ERUVBEDEDE OGHENETEJIRI, Okru Alexander
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Foes (feat. Lexamazing) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12383711/Teranz/Foes+%28feat.+Lexamazing%29>.
Discuss the Foes (feat. Lexamazing) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In