Nonstop

Horluwafreezy

0 fans

Horluwafreezy


2:54
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Still ya favorite singer
Hello jah made it cruizy
Je ka sun'mo won joor
Brother man no be my fault
Say I dey find money
I'm on the run
Nothing new under the sun
All way na way but I no fit carry gun
Moti lor moti gone
If you wan calculate me you go loss
Catch a vibe while you young
Omo see me, me am just having fun
My gbedu na bend down select
If you talk too much you go collect
(L'eko)
Shout out to my og's wey connect
Wey dey steady fund my btc wallet
No forget
I still dey on observation no forget
No regret
Back then i be trapping with my cassette
Nonstop anytime the gbedu don drop
All my ladies shake bum bum
Say na me them find come
Nonstop anytime the gbedu don drop
All my ladies shake bum bum
Say na me them find come uh uh uh
Na only me dey carry my agbelebu
Them no gree show me love
Oluwa switch table (hey hey)
When you see me balling high
No be miracle
I raised the bar to the top
Am at the pinnacle (jaiye)
As I drop my gbedu
You no go fit shuffle (lai lai)
No put body make e no injure you
Awu (kwon'be) balu (kwon'be)
Comot body make e no injure you
My gbedu na bend down select
If you talk too much you go collect
(L'eko)
Shout out to my og's wey connect
Wey dey steady fund my btc wallet
No forget
I still dey on observation no forget
No regret
Back then i be trapping with my cassette
Nonstop anytime the gbedu don drop
All my ladies shake bum bum
Say na me them find come
Nonstop anytime the gbedu don drop
All my ladies shake bum bum
Say na me them find come uh uh uh
Bhixotunez

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Fasasi Wasiu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Nonstop Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Nonstop Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12364614/Horluwafreezy/Nonstop>.

    Missing lyrics by Horluwafreezy?

    Know any other songs by Horluwafreezy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What band released a song with the lyrics "Cause I was sent to warn you the devil's right beside you"?
    A Smith & Myers
    B Pop Evil
    C Silent Theory
    D Shinedown

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Horluwafreezy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!