Yawa

keleofficial

0 fans

keleofficial

Kele Okereke, commonly known as Kele, is a British musician and singer-songwriter. He is best recognized as the lead vocalist and rhythm guitarist of the indie rock band Bloc Party. more »


2:07
#1

 Struggling with Yawa? Become a better singer in 30 days with these videos!

Allot of yute in life can't take it no more
But we Dey hope one day e go better for sure
Yeah we gonna shine brighter dan d morning sun
Because hope don dey e go better for sure
Cuh
I don taya for dis yawa wey dey my country
Dem just dey kill everybody, pack all the money
Even dey hide food
I don taya for dis yawa wey dey my country
For my country d politicians kill people for outside
Ohh no no
Na so me call on jah
Pray to jah jah
Call on jah
Jah jah pray to jah jah
No be bad ting say dem born you and me
Mr can you see now
I can not have it again
All of us know
When we dey for Shitta
Ojuelegba, Shangisha
Everyday and night
We nor Dey get light
And even for for bariga
We dey do our best we dey ginger
Situation tight
Omo boys dey try
So Ohh ohhhh
Na so me call on jah
Pray to jah jah
Call on jah
pray to jah jah
No be bad ting say dem born you and me
Mr can you see now
I can not have it again
All of us know
I don taya for dis yawa wey dey my country
For my country d politicians kill people for outside
Kolo kolo

 Struggling with Yawa? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Kelechi Okechukwu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Yawa Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Yawa Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12362097/keleofficial/Yawa>.

    Missing lyrics by keleofficial?

    Know any other songs by keleofficial? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who fired Jimi Hendrix saying he would never be a star?
    A Chuck Berry
    B The Yardbirds
    C Otis Redding
    D Little Richard

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    keleofficial tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!