UNDERATE

Captor Saz

0 fans

Captor Saz


2:54

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

My girl no fit leave me , when raba no Dey
Shey dey tell me say darling e go sure one day
My niggas say she dey deceive me
But na only she Dey when nobody be Dey when sapa be come my way
Everyday I dey ask her is this love for me
Upon I no get money
But you still loyal for me
I say people underate
But my baby no get mate
She tell me say she too get faith
Say we go soon celebrate
people underate
But my baby no get mate
She tell me say she too get faith
Say we go soon celebrate
I want to see you daddy my love
I want to see your people my love
I can't wait to show the world
Cause you're a blessing from above
I Dey hear wetin dem dey talk
But you know say saz no give a f*ck
Dem be dey say you too small
But the power wey you carry to go strong
Your loving dey carry me go
So me i give you my heart and soul
Cause i know say you no fit do wayo
Reminding me of my sister Osato
I Dey use you take dey brag ask all my guys
If you think that am telling lies
you can ask koko, shatta, joshua dem reekylainz
People underate
But my baby no get mate
She tell me say she too get faith
Say we go soon celebrate
people underate
But my baby no get mate
She tell me say she too get faith
Say we go soon celebrate
Fire burn them people wey wan cause problem
Fire burn them people wey wan cause problem
Me no fear them omo we no send them
Me and my girl we go show dem pepper
Girl you play a big role in my life
Anytime i see you i dey smile
Many many pepsi fanta I've been drinking in my mind
People underate
But my baby no get mate
She tell me say she too get faith
Say we go soon celebrate
people underate
But my baby no get mate
She tell me say she too get faith
Say we go soon celebrate

 Struggling with UNDERATE? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Osazee Idahor

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the UNDERATE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "UNDERATE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12347250/Captor+Saz/UNDERATE>.

    Missing lyrics by Captor Saz?

    Know any other songs by Captor Saz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sing the Hip-Hop hit song "Ye"?
    A Rema
    B Davido
    C Burna Boy
    D Falz

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Captor Saz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!