HOW LONG
Evih
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Girly your whyne na kpaka mishi Be like you wun take my sanity Yeah And if it's alright Kele would you love me all night Calling your name when I'm sound asleep Me and you post to be five and six Until the sunrise Omo pupa we go off light If na double hustle I go double for you All the trouble for two Me no want you for cruise Such a lonely one too Longing only for you Shey you wun make I prove Person mind no dey show for face o No long speech go fit motivate o For how long you wun me to wait o For how long wey I go dey wait o Person mind no dey show for face No long speech go fit motivate o For how long you wun me to wait o For how long wey I go dey wait o I fit to scatter my savings kolo Kele I'm tired of running solo Dem no fit stop the abundant flow A pile of money to form your pillow My Medicine na you See as you dey make me overdo Baby I be baller no balu Girl I no fit to lose you Inspiration and my muse Kele you're the only one I choose Yah e yah If na double hustle I go double for you All the trouble for two Me no want you for cruise Such a lonely one too Longing only for you Shey you wun make I prove Person mind no dey show for face o No long speech go fit motivate o For how long you wun me to wait o For how long wey I go dey wait o Person mind no dey show for face No long speech go fit motivate o For how long you wun me to wait o For how long wey I go dey wait o Girly your whyne na kpaka mishi Be like you wun take my sanity Yeah And if it's alright Kele would you love me all night Calling your name when I'm sound asleep Me and you post to be five and six Until the sunrise Omo pupa we go off light
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Evans AMBAKEDEREMO, Prince Mbryo
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"HOW LONG Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12337485/Evih/HOW+LONG>.
Discuss the HOW LONG Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In