Kristy
Ruger
Struggling with Kristy? Become a better singer in 30 days with these videos!
Tell me where you Dey go? Girl, I need you here right now, where you Dey go? High me spirit High me soul Stay in a me yard 'til sun down Bum bum sweeter than Mirinda Than Mirinda Caterpillar big tipper London diva Buy you visa Buy you visa Tequila give me ginger Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omo he you be take away Other girls dem still Dey learn Make I give you bottom belle Kristy shey you Dey here Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omo he you be take away Other girls dem still Dey learn Make I give you bottom belle Kristy shey you Dey here I'll never be done with your love Just know I'll be here for the long run Come rain, come sun, I'll be right here Need me anywhere, I'm right there You living rent free in my heart Right here the left side of my chest Baby, I pledge my allegiance to you Because your Bum bum sweeter than Mirinda Than Mirinda Caterpillar big tipper London diva Buy you visa Buy you visa Tequila give me ginger Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omo he you be take away Other girls dem still Dey learn Make I give you bottom belle Kristy shey you Dey here Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omo he you be take away Other girls dem still Dey learn Make I give you bottom belle Kristy shey you Dey here (Milla Mix)
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Michael Olayinka Adebayo
Lyrics © YBN AUDIO STEREO PUBLISHING
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Kristy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12229203/Ruger/Kristy>.
Discuss the Kristy Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In