Catalina
iamDELA
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Kna Dela Dela Dela Oh oh Dela Dela Dela Oh oh Hola senorita mi hermosa Catalina tis my first time In lima Do you like margarita do you drink paloma She sabi salsa And she sabi do the chacha chacha I no wan talk about Adunni Abena Abena no like to dae gimme Is ok But I go love you truly truly Don't freak out I go do u better If you let me lina body bad See the way she fire see the way she fine fine fine Your eyes oh when u smile Your ikebe too fine o E dey blow my mind mind mind mind oh my Oh why I don't wanna leave your side i'll die I wan make you be my ride or die I don't wanna loose your love tonight Fire bonita la mi amor You do me wonder obrigado Astalavista nne bia yemmo Don't look into my eyes bia ramotu Fire bonita la mi amor You do me wonder obrigado Astalavista nwa'n buemo Don't look into my eyes bia ramotu I can't believe i'm here Too good to be true my love is true You gimme all your attention o So much passion o pure satisfaction Im under your seduction o Hmm Forget Abena and Adunni I no like the kinda woman wey dey stress me So fascinating. you complete me Don't freak out I go do better If you let me Catalina i go play you play you mad songs Do you like afro beat ofcourse Wey go make you bend down bend down pause Lemme take you to Africa.. to Port Harcourt lina body bad See the way she fire see the way she fine fine fine Your eyes oh when u smile Your ikebe too fine o E dey blow my mind mind mind mind oh my Oh why I don't wanna leave your side i'll die I wan make you be my ride or die I don't wanna loose your love tonight o Fire bonita la mi amor You do me wonder obrigado Astalavista nne bia yemmo Don't look into my eyes bia ramotu Fire bonita la mi amor You do me wonder obrigado Astalavista nwa'n buemo Don't look into my eyes bia ramotu
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Catalina Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12126201/iamDELA/Catalina>.
Discuss the Catalina Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In