Juju

Dr. Pelè

0 fans

Dr. Pelè


4:10
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Eni toba binu, ibinu lo ma pa
Shay-tie, Shay-tie

Dem go say, na Juju
Dem go say, na Juju

Anything I want, I dey buy am
Anybody wey dey my front
Tell am make he  just move away, cuz na me get everything
Tell am say dis no be shakara
Tell am say we no want palaver
If he enter the Beemer, we go gbedu di tin, we go show dem pepper sha

When they look me with five senses, dem no see the truth
When all they can see is material things
When they see all of my success, dem no see my suffer
No matter how hard you've worked they cannot see your soul

Dem go say, na Juju
Dem go say, na Juju
Dem go say na juju dey do you

When you succeed
When you arrive
When you don make am
Dem go look you left, look you right, look you left, look you
Dem go jealous dis, jealous dat, jealous like mumu
Eni toba binu,  ibinu lo ma pa
Onye iwe na-ewe ya we-gbuo ya

When they look me with five senses, dem no see the truth
When all they can see is material things
When they see all of my success, dem no see my suffer
No matter how hard you've worked they cannot see your soul

Dem go say, na Juju
Dem go say, na Juju
Dem go say na juju dey do you

When you dey sweat
When you dey cry
Dem go dey tell you
Dr. Pelè-le-le aragansi
Ibobo, konkosikonko
Onye iwe na-ewe ya we-gbuo ya

When they look me with five senses, dem no see the truth
When all they can see is material things
When they see all of my success, dem no see my suffer
No matter how hard you've worked they cannot see your soul

Dem go say, na Juju

 Struggling with Juju? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Pele Ugboajah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Juju Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Juju Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12094025/Dr.+Pel%C3%A8/Juju>.

    Missing lyrics by Dr. Pelè?

    Know any other songs by Dr. Pelè? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was Taylor Swift's first ever song?
    A Tim McGraw
    B A Place In This World
    C Picture To Burn
    D Teardrops On My Guitar

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dr. Pelè tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!