Base On Believe

Jardonviper

0 fans

Jardonviper


2:26

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ori se mi lomo ologo laye mi
Hmmm
I go make am that one na for sure
Yeah
Jardonviper on this one oooo
Jardonviper
Hmm yeah
Yeah

When I go down on my knees
I pray to God I know why
Because so many people want make I fall
But oluwa juwon lo
And I pray and I fast
Mogbe ebo sorita make my own better
Koma ta koma ta o koma ta

Shey na sin make I dey find this raba
Ki iya mi ma fo ju sukun mi
E be like say he wan dey tire me
E Jo e ba mi wa visa germany

Ojo lori mi hmmm
Ojo lori mi
I go make this money that one na for sure
O jo lori mi

Shower your blessings on me
Shower your blessings on me
Make I no see wetin dey go say
This boy no sabi
Shower your blessings on me

How he wan be oo if I no get this money
They go laugh on me
They go say he don come,he don come
As he dey come

But them no know say this life na turn by turn
My own go surely come
Me I no rush me I no rush
My brother man me I know rush

Shey you believe say
Ori taye mu wa saye o ya to si kehinde
That why me I dey on my believe
Say I go make am
That one na for sure
Amen Amen

Shey na sin make I dey find this raba
Ki iya mi ma fo ju sukun mi
E be like say he wan dey tire mi
E jo e ba mi wa visa germany

O jo lori mi
Hmmm
O jo lori mi
I go make this money that one na for sure
O jo lori mi

Jardonviper
Viper o
Jardonviper
Viper daddy,viper daddy
On this one ooo viper daddy

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Philip Andy

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Base On Believe Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Base On Believe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12065573/Jardonviper/Base+On+Believe>.

    Missing lyrics by Jardonviper?

    Know any other songs by Jardonviper? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    According to Bob Marley's former girlfriend what was the song "I Shot the Sheriff" really about?
    A Birth Control
    B The Police
    C The Media
    D Western Movies

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jardonviper tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!