Papa

Kaydeegospel

0 fans

Kaydeegospel


3:21

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Oooo, hey! Its kaydeegospel
 ahhhhh, oooo yeahh!

Daddy mi, you’ve been guiding me
Saving me oo, you’ve been loving me
You are God you’re not a man eh, you no fit die owee
See your words will come to pass ehh, you no fit lie ehyaa
Na your love be my support, gimme comfort
Me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii
Na your love be my support, gimme comfort
Me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii
Say na you be my papa o 
My papa oooo
My papa oooo
My papa o

My Papa no dey use me play
Before I call he answer me
Wetin he promise he don am
He’ll never dribble me!
When I ask am for chop o
He no dey gimme stone
See as he package my life o
Why I no go bugga ehh

Na your love be my support, gimme comfort
Me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii
Na your love be my support, gimme comfort
Me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii
Say na you be My Papa o (everybody sing)
My Papa oooo (everybody praise),
My Papa o (papa wey dey do am) 
My Papa o (He’s done me good o)
Say na you be My Papa o (My papa dey here)
My Papa oooo (I don’t care what they say)
My papa o (Papa dey here)

Kaydeegospel, hehe
Na your love, na your love, na your love
Dey make me dey smile... aii
And na you wey love me first!
I dey Manifest!
Na your grace be my defence oo wee
No be by strength.

Na your love be my support (support o)
Gimme comfort (comfort ooo)
Me I no fit frustrate owe (na lie oo) 
I go prostrate aaii (I salute o)

Shee na you be my papa o (It’s your love o),
My papa oooo (it’s your love)
My papa oooo (It’s your love o), 
My papa o (it’s your love)

Ehhhh, you’re My Father now
Your love and your mercy, takes me higher!
Higher higher higher high! 
And the the way you are God 
And the way you are God, you make me wonder
Yes you are, yes SIR!!

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Uchegbulam Kingdavid Chidumebi

Lyrics © Sentric Music

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Papa Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Papa Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11923920/Kaydeegospel/Papa>.

    Missing lyrics by Kaydeegospel?

    Know any other songs by Kaydeegospel? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which artist sang "California Gurls"?
    A Lizzo
    B Ariana Grande
    C Katy Perry
    D Rihanna

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kaydeegospel tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Papa

    »