Sumol Boy (feat. Tobi Toun)

TimiTrigger

0 fans

TimiTrigger


2:40
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Oohh ohh ohh ohh
Bigi Jah Oba logo
You sabi my name
Before my mummy name me
Who be that oga pangolo
Wey fit shoot a star make e stand lolo
Like a Jangulova
This your matter node tire people
Oya come closer
Hear the banter wey dey change people
Let me make you some melody
This your matter like odyssey
Don dey yarn am since 0'16
Like a pangolo pangolo pangolo pa

Sumol boy
Who no know am call am sumol boy
Sumol boy o
My God na
Biggy man biggy man o
Biggy man biggy man o

I stay jiggy when they find me
Most of my folks still see that
Young boy that was born in 90s
Same but I'm feisty
Boss, me I don change
Omo ologo, mo dey fun wan l'angle 90
Izee, that be the boy wey dey sing
But he's still mon ami
Name sake mi ni Timi
I don't recall my mistakes, only lessons I take
It's a vibe when I'm in it
Raps with a meaning
I know the pains
But it's bigger than the feelings
Don't give me drugs
Give me bars then I'm dealing
Every time of the day
I'm accustomed to winning
It's a whole damn thing - Hollup
Who no dey try for my country day by day
Samina e e
Born of the spirit, na only my dey I dey
I know it's hard to believe it

Sumol boy
Who no know am call am sumol boy
Sumol boy o
My God na
Biggy man biggy man o
Biggy man biggy man o

Sumol Boy
Who no know am call am sumol boy
Sumol
Sumol Boy
Who no know am call am sumol boy

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Oluwatimilehin Kehinde

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Sumol Boy (feat. Tobi Toun) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Sumol Boy (feat. Tobi Toun) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11887281/TimiTrigger/Sumol+Boy+%28feat.+Tobi+Toun%29>.

    Missing lyrics by TimiTrigger?

    Know any other songs by TimiTrigger? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which singer holds the world record for the most words in a hit single?
    A Busta Rhymes
    B Eminem
    C Kanye West
    D 50 Cents

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    TimiTrigger tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io