We nor dey sleep (acoustic)

Nniki

0 fans

Nniki


2:49

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Who naked nor dey chuck
Hand for pocket oh
Oh no e nor dey chuck
Hand for pocket oh
When I see gari e be like
Fried rice oh
Oh no gari be like fried rice oh
Dem just dey find me
We nor dey stay house oh
Sapa dey for my house oh
We nor dey stay house oh
If you dey find me
We nor dey stay house oh
Sapa dey for my house oh
We nor dey stay house oh
Oh we nor dey sleep oh oh
Nah who get money
Nah e dey sleep oh
Oh we nor dey sleep oh oh
Nah who get house
Nah e dey sleep oh
If I turn oga boss
Nor jealous me at all
If I turn oga boss
I don work I don try
Call me your oga boss
Call me your oga boss
Call me your oga boss
I be your oga boss
Call me your oga boss
Call me your oga boss
Call me your oga boss
I be your oga boss
When things hard I enter street
When I know there is no love in the street but there I found my peace
On kolos on kolos
Man gats to be on kolos
Make man nor go dey fight himself oh
Dem just dey find me
We nor dey stay house oh
Sapa dey for my house oh
We nor dey stay house oh
If you dey find me
We nor dey stay house oh
Sapa dey for my house oh
We nor dey stay house oh
Oh we nor dey sleep oh oh
Nah who get money
Nah e dey sleep oh
Oh we nor dey sleep oh oh
Nah who get house
Nah e dey sleep oh
Call me your oga boss
I be your oga boss
Call me your oga boss
I be your oga boss
I be your oga boss

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Amos Olusegun

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the We nor dey sleep (acoustic) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "We nor dey sleep (acoustic) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11877943/Nniki/We+nor+dey+sleep++%28acoustic%29>.

    Missing lyrics by Nniki?

    Know any other songs by Nniki? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the opening line to Queen's song 'Bohemian Rhapsody'?
    A Is this the real deal?
    B Is this the real time?
    C Is this the real life?
    D Is this the real love?

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Nniki tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!