Idan

Oluwajb

0 fans

Oluwajb


2:08

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Call me Idan
Idankiidan Idan
Idan
Aiit
Idan too dey like yansh
Idan too dey like breast
Idan dey go Cherubim, Cele, Redeem
Idan dey go harvest
Idan no dey talk much
Idan no dey cap yes
Idan no dey uhmn
Idan no dey ahh
Idan no dey fly fence

Ehh call me Idan
Idankidan Idan
Idan
Idan oba idan
Badbwoy ehn
On colos On colos, Idan ti njonze lat'aye Shagari
P'idan p'idan n'idan Idan pon mi si apere f'osuka ru jeep a tun ka garri
Ehn earpiece twenty eti kan
Awon eleyii o gbo nkankan
Atewo ati ariwo fun awon afomolenu ma wobe, awon ni Idan gangan
Bend down
Dobale f'oba ko gba ten pound
Won gbo wa la ti ibi wo next town
Ori Ade ni he no dey share crown, yes now
Ol'omo lo l'oja
Ol'omo lo l'oja  o'lomo lo ni feeder
Alomo loni bitter
Won ko fe show arawon ni igba wo no di nigga? Ehn
Idan no dey like explain
Ko de fe ki white e stain
Won soro wonni guy yen strange
Kilo fe exchange make i spark your brain
This one no be audio sha
Èyan lasan naa npe tele buh nsin won ti so d'oshaa
Asha ma daale naa kan to shaa, d'epo kan to saa tiwon mo le ma je kan wo wa
Call me Idan
Idankidan Idan
Idan
Idan oba idan
Idan
Idankidan Idan
I go by the name
Idan
Idan oba idan
Jbthebadbwoy
This one no be audio sha
Èyan lasan naa npe tele buh nsin won ti so d'oshaa
Asha ma daale naa kan to shaa, d'epo kan to saaTiwon mo le ma je kan wo wa

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Adetona Matthew

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Idan Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Idan Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11867319/Oluwajb/Idan>.

    Missing lyrics by Oluwajb?

    Know any other songs by Oluwajb? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Everything You Want" is a 1999 biggest hit single for which band?
    A Vertical Horizon
    B Tonic
    C The Verve Pipe
    D Dave Matthews Band

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Oluwajb tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!