Life In The Trenches
Khalifa kush
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Agbabiaka o Eruku ti wo Eruku ti Wondamo Khalifa kush (Bhadboi'lyf) Alright I've been speaking fact For a while now Yee (For a while now) You see me for the place where me come from We call am the trenches my nigga (Shon gbo) We no dae give up oh my nigga You see some people falling down Deep like dig ground No matter what obstacle wy dey come If you fall You will rise my nigga Then work Twice as hard Just to make Small versa(change) for your hand So we conquer Those enemies Wey dae wait 4 us to fall down Thou we shine Everything na time You want some more You self gats strive for more My nigga unno this life Fit nor be for long My mind keep singing Sure can't sing for the dumb Na freestyle I drop Now dem want my song How do you know if I got 100 Ayy ayy, Korin dowo korin di Ola Ni Audra gbo gbo wa I Remember When my mama said Show me your friends I'll tell you who you are Ehhn Ehn Ki omo ope Shati gbo owo I've been through hard shit In the Street momma Moti high Ayimoye Runs ti moti shey K'omo ope sha ti kowo dele Oshamo, I've been speaking fact For a while now (for a while now) You see me for the place where me come from We call am the trenches my nigga We no dae give up o my nigga You see some people falling down deep Like dig ground No matter obstacle wey dey come If you fall You will rise my nigga I've been grindingfor a while now Can't let you off My guard down When am down I look up and down Cause I puu'my hope to di Most high Now they are asking me why Omo ope shen high Kilode to fin high Well this life problem Pass make i high, (Aje n'gbo) O pass my eye Even baba fela o webo webo Mama bami wi, ma ma baami wę Agba biewé o sè o ri Kowa so I'm a west Boy Coming from the East, South young boy Been through the north zone
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Life In The Trenches Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11819924/Khalifa+kush/Life+In+The+Trenches>.
Discuss the Life In The Trenches Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In