Sweet Love (feat. IUBK & Mega De Top Monster)

EBG Records

0 fans

EBG Records


2:58

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Say come
I'm feeling shy
Say come
Come
Come
Come
Come
It's come
Come
Come
Witch
Witch
Witch
Witch
You dey high me
You dey high me
Oh my God I swear
You dey high me
You dey high me
You dey high me
Oh my God I swear
You dey high me
Your love dey sweet pass chocolate
Anytime I see you I dey suffocate
Oh my God they can't relate
That your smile when dey drive me insane
Me I want make we joro one another
Me I want make you ride on my daga
Me I want make we joro one another
Yeyeye come to ya dada
Me I want make we joro one another
Me I want make you ride on my daga
Me I want make we joro one another
Yeyeye baby come to ya dada
Oh oh oh oh
Uwoh uwoh ah ah ah
Tinyonyon
Answer yo
Baby I dey call you
Make u answer yo
Make I nor go do you apalata oh oh
Baby I don't care if I dey mental
No no no
Me I dey beggi for love love
Me I dey knocki on your door door
I don't care lo
What people say about this kind of love
I don't care
We go dey low
You go born me pikin
Make go take over IUBK
Many come oh
But dem chop all mah money
And used me as if I'm a toy oh
Me don fall in love
Me don fall in love
Me don fall in love
Uwoh uwoh ah ah ah
Me don fall in love
Me don fall in love
Me don fall in love
Uwoh uwoh ah ah ah
Me don fall in love
Me don fall in love
Me don fall in love
Uwoh uwoh ah ah ah
Me don fall in love
Me don fall in love
Me don fall in love
Um um
Girlie you wan killi me oh
Call the ambulance oh
Make Dem Carry me go
Go check oh mah temperature
Girlie you wan killi me yo
Call the ambulance yo
Mak Dem Carry me go
Go check oh mah temperature
Yo yo yo yo
Uwoh uwoh ah ah ah
Tinyonyon

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Kelvin Nosakhare, Precious Daitey

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Sweet Love (feat. IUBK & Mega De Top Monster) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Sweet Love (feat. IUBK & Mega De Top Monster) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11818209/EBG+Records/Sweet+Love+%28feat.+IUBK+%26+Mega+De+Top+Monster%29>.

    Missing lyrics by EBG Records?

    Know any other songs by EBG Records? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In a song from the 80's, by the legendary Blue Oyster Cult...."Oh no! They say he's got to go, go. Go ....."
    A ...Godzilla!
    B ...and get back to where he was before!
    C Oh no, no , no!
    D ...and kill again!

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    EBG Records tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!