I need you

Pentiumm

0 fans

Pentiumm


2:33

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

International Boy
Yea
Girl I'm in for you
See your lips adey die for you
Come dey my side no go injure you
Many things wey I do for you
Flash score give me big chances
Halftime sef I go give you passes
I go dance and sing like Micheal Jackson
Anywhere you go I go be your transit
Girlie be my remedy
Shey you get the sauce you dey pepper me
Only you I see nobody
Omo for your love I'll overstudy
I need you today I want you to stay
Maame Ama
You got me for days
And I'll do what you say
Maame Ama
Dada lidada
Girl I need you for real your thing o
If e no dey my body girl I go fit fake some pills Placebo
Dada lidada
Girl I need you for real your thing o
If e no dey my body girl I go fit fake some pills
She get face she get vibe
My sweet bae I want cry
I take on I no dash
She get fine body with big a nyansh
Omoge na move to me
If e nack 7 you for prove to me
Heavy big thing see the beast in me
Girl I swear you bad you fit compress me
And if you blow my panana
I go give you banana
You dey borst oblongata
Na your waist my commander
No no no no
I need you today I want you to stay
Maame Ama
You got me for days
And I'll do what you say
Maame Ama
Dada lidada
Girl I need you for real your thing o
If e no dey my body girl I go fit fake some pills Placebo
Dada lidada
Girl I need you for real your thing o
If e no dey my body girl I go fit fake some pills
Girlie be my remedy
Shey you get the sauce you dey pepper me
Only you I see nobody

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Jeffery Nyarko

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the I need you Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "I need you Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11795251/Pentiumm/I+need+you>.

    Missing lyrics by Pentiumm?

    Know any other songs by Pentiumm? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what decade did the group "Pink Floyd" make their debut?
    A in the '70s
    B in the '60s
    C in the '80s
    D in the '90s

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pentiumm tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    I need you

    »