Maintain

Legend Heir

0 fans

Legend Heir


 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I been Dey cut some corners 
To fix some commas 
You make me feel like say you get me brother 
I come realize say you cut my cheddar 
This life no be bread & butter 
Striving just to fill my leather 
Na true talk I tell you my brother 
Don’t snooze or dem go leave you for gutter 
Just do you 

I don Dey wait for my own turn 
My own turn 
I no Dey look another man own I just Dey face front 
So don’t blame me 
If I don’t meet your expectations 
This is my life 
If you Dey wonder how I stay strong 

Oya try to Dey maintain 
No go explain 
This life wey you Dey you gass sustain 

No be mistake 
You gass relate 
Your destiny Dey for your doorstep 

You Dey play tikitaka
You come from Abraka 
You Dey form boss man 
No be God father 
Don dada 
You say you be my confronter

Make you show yourself 
You say I be gold digger 
Hold your side 
Make you no go talk say my face say e no show 
And I hold my grind 
I Dey ten toes down
Me no go ever ever slow down 

I don Dey wait for my own turn 
My own turn 
I no Dey look another man own I just Dey face front 
So don’t blame me 
If I don’t meet your expectations 
This is my life 
If you Dey wonder how I stay strong 

Oya try to Dey maintain 
No go explain 
This life wey you Dey you gass sustain 

No be mistake 
You gass relate 
Your destiny Dey for your doorstep 

Oya try to Dey maintain 
No go explain 
This life wey you Dey you gass sustain 

No be mistake 
You gass relate 
Your destiny Dey for your doorstep

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: FOFAH OKOYA

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Maintain Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Maintain Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11781782/Legend+Heir/Maintain>.

    Missing lyrics by Legend Heir?

    Know any other songs by Legend Heir? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What are Golden Earring's 1973 and 1982 biggest hit singles?
    A Radar Love, Going to the Run
    B Twilight Zone, When the Lady Smiles
    C Radar Love, When the Lady Smiles
    D Radar Love, Twilight Zone

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Legend Heir tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Maintain

    »
    • Don't Be A Menace...