Quesera

Kaehip

0 fans

Kaehip


#1

 Struggling with Quesera? Become a better singer in 30 days with these videos!

Quesera sera 
what ever will be will be 
That’s why I no go kill myself 
I go do the one wey I sabi 
Since everyone got a price 
Why is my own so hard to pay
Even though you don’t deserve a little but 
I dey give my best to you 
Dem say time na money 
But money no be time 
I enjoy wasting the time with you 
But you call it a wasted time 
So many lines I dey cross for you 
If it gets to your turn it’s a risk 
I think I’ve had enough 
Enough to get me drunk 

That’s why I gotta put me first, (put me first)
put me first before someone else (someone else)
I no want no regrets,
That's why I gotta love myself
That’s why I gotta put me first (put me first)
put me first before someone else ( someone else)
Cause I no go fit for distress 
That's why I gotta love myself 
Me I wan love myself 
Love myself, love myself 
Love myself 
Me I wan love myself, love myself 
Me I wan dey love myself 
Love myself, love myself 
Love myself 
Me I wan dey love myself 

I know it’s good to be good of cause 
Why you wannna come nail me for cross 
Watin man dey do man wey him no want make another man do am of course 
Why you wanna tell me shit, no no 
Bloody hypocrites for my eyes, comot 
Why you wanna make me frown 
When I make you smile 
When I make you laugh 
Shebi all of my kindness
Is being taken for weakness
You say I be your person 
But you dey trade me to someone else
You suppose be my witness 
We should be wining together
But now you don dey hate on me 
Say why you come dey hate on me

That’s why I gotta put me first, (put me first)
put me first before someone else (someone else)
I no want no regrets,
That's why I gotta love myself
That’s why I gotta put me first (put me first)
put me first before someone else ( someone else)
Cause I no go fit for distress 
That's why I gotta love myself 
Me I wan love myself 
Love myself, love myself 
Love myself 
Me I wan love myself, love myself 
Me I wan dey love myself 
Love myself, love myself 
Love myself 
Me I wan dey love myself 

Me I wan love myself 
Love myself
Love myself, love myself 
Me I wan dey love myself 
Love myself, love myself 
Love myself 
Me I wan dey love myself

 Struggling with Quesera? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: ELIJAH AGHALELOSA

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Quesera Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Quesera Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11778002/Kaehip/Quesera>.

    Missing lyrics by Kaehip?

    Know any other songs by Kaehip? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    According to the Eagles “We are all just prisoners here of our own _____”?
    A Concise
    B Device
    C Entice
    D Despise

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kaehip tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!