My Race

Dasteve

0 fans

Dasteve


3:21

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Recognize
Dasteve oo eh eh
Ikotaram
My race
Eh onye kwuru that thing
Hammer
Omo if I dey reason how e
Don be for the past
The kind of stories and
Disappointments oh no
Omo I dey confuse oo
And if them begin to rate my
Rights and my wrongs
E fit be say bad men wrote
Zero over ten no no
Na een make
I just dey confuse oo
E fit be say bad man wey
Dem tono
Carry my matters
Abi dem nono
Cos I un cock me rifle
No mean say me
I no know oh
Wetin dey sup
Na money me wan chase
E fit be say
Bad man wey dem tono
Carry my matters
Abi dem nono
Cos I un cock me rifle
No mean say me
Me i no know oh
Wetin dey sup
Na money me wan chase

Na money me wan chase
Oh no
Bad man to free my way
Oh no oh oh
Me wanna run my race
Oh no
Before Dem turn am to
Long distance
Free me now
Free me now
Na money me wan chase
Free me now oh
Bad man to free my way
Bad man to free my way
Me wanna run my race
Oh no
Before Dem turn am to
Long distance

Na wetin man do man
En na me yan for here
Inner me chest ah
Me na pour dem bad
Look at na thousand boys
En na dem hang for there
Inner dem chest ah
Dem no feel dem pain
Some na in mystery
Dem hang for there
And some na dem judge
And make dem
Hang for there
And if dem try
Dem can never make me
Hang for there
Anti-badman inner me gene
Me gat no one to fear
Cos when me remember
Say families dey dem dey wait
Me remember say my guys
Dem still dey the street
And when me remember
The words from my mama
To me
I feel like
There are so many
More chance
Free me now
Free me now

Na money me wan chase
Free me now oh
Bad man to free my way
Bad man to free my way
Me wanna run my race
Oh no
Before dem turn am to long Distance
Free me now
Free me now
Na money me wan chase
Free me now oh
Bad man to free my way
Free me now oh oh
Me wan race
Oh no
Before dem turn am to long Distance

Balance eh
Balance eh
Balance eh
My race
Free me now oh
Free me now oh oh
Flabajasted
Free me now oh
Free me now oh oh
Ba ba back in the days
When the boy
Em ah turn up say
Me no know say
Enemies dem ah jealous
Dem wan tear me now
Dem no wan make I balance
I thank the Lord
For yet another one chance
Na wetin man do man
En na me yan for here
Inner me chest ah
Me na pour dem bad
Look at na thousand boys
En na dem hang for there
Inner dem chest ah
Dem no feel dem pain
Some na in mystery
Dem hang for there
And some na dem judge
And make dem
Hang for there
And if dem try
Dem can never make me
Hang for there
Anti-badman inner me gene
Me gat no one to fear
Free me now
Free me now

Na money me wan chase
Oh no
Bad man to free my way
Oh no oh oh
Me wanna run my race
Oh no
Before Dem turn am to long Distance
Free me now
Free me now
Na money me wan chase
Free me now oh
Bad man to free my way
Free me now oh oh
Me wanna run my race
Oh no
Before Dem turn am to long Distance
Hammer
Balance eh
Balance eh
Free me now
Balance eh
Free me now
Na money me wan chase
Na money me wan chase
Make you dance am
Oya dance am eh
Dance am
Shake am
Move am
Move am
Oya dance am
Shake am

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Nsude Stephen

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Race Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Race Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11757912/Dasteve/My+Race>.

    Missing lyrics by Dasteve?

    Know any other songs by Dasteve? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Lou Gramm is more known as a member of which band?
    A Foreigner
    B Mr. Big
    C Giant
    D U2

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dasteve tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!