Mentor (feat. Olatop Ekula)

Ash 1

0 fans

Ash 1


2:14

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Tararee reeoo
Irawo Lomo
Tararata reeree ooo
Tara
I'm the man of the year
If e no dey make sense pause am
Tell the Dj make he hold am
For the back stage dem go see am
Forget the shame redo am
If i do it right wey e no nice u call me correct me
Help me correct it
Show me to fix it
Pikin no dey big pass him mama shey u knw
Learn from me no dey do mistake o
Na so dem go talk for the street o
Awon Mentor oni so nu
Ara lon ta won danu
Ten years i dey hustle
If i make am i go humble
I no get time to dey fumble
I just wanna put my city on the map
Have been praying allot have been waiting for my time
Doing every shit just to satisfy my fam
And i no want trouble for my life
Make them no use me curse my mama
Have gat family I'm feeding
All about the muller I'm thinking
And i dey hustle i bi hustler
If i make am i no go fumble
I getti formular
Mi o de le kanju
Only God fit do what man can't do
Cuz i do everything on God
Bo la seri to ba ri mi ninu porche
Abi kin tie pull up ninu lambo
Omo tan ri lana ninu danfo
Baba run am for me make the boy grow
Mama prayer be say make the boy blow
Have been trying chasing money all the time
Doing everything nothing matter to me
If e work out i dey gidigba
If e no work mo ma ri bi gbe gba
If na song make i sing make e go proper
Anything i do make e work normal
Mama prayer be say make i no dey back o

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Abdul Idris, Olamilekan Farouq

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mentor (feat. Olatop Ekula) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mentor (feat. Olatop Ekula) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11755414/Ash+1/Mentor+%28feat.+Olatop+Ekula%29>.

    Missing lyrics by Ash 1?

    Know any other songs by Ash 1? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Michael Jackson was known as the King of ...
    A Dance
    B Moves
    C Pop
    D Rock

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ash 1 tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!