ONE THING
MG Nathson
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Wagwan MG Nathson pulling inner good vibes . Eh kwa onye Nna ! Ya man Ya DOA! VERIFY! Make I tell u one thing ,one thing Everybody Wanting Make I tell u one thing, one thing Everybody wanting Do not wish, Do not wish Biko work for it . Mepa wo Kyε! Do not wish , Do Not wish Biko Work for it Mepa wo Kyε! Make I tell you one thing,one thing Everybody wanting Long life , Good life, Better Days, Better Nights , Better Days Better Nights Everybody chasing Me wake up inner me Dey pray God Abraham, Isaac and Jacob Me turn to shine Daddy lift me up Me turn to shine Daddy lift me up God Abraham me need Dirham God Abraham give me Dirham Nyame ma me Sika Dio Dammi Sodi Dio Dammi Sodi Mawu na gam Ah ha ah ah! Make I tell you one thing Everybody Wanting Me don't wanna put my trust on any man Maka Ndi na akpo anyi brother Me Don Dey act Karishika ka Legend of sika Mana this movie nah me be the sika But I keep on acting like Van Vika Ebe ha na Afuta m ka Good Samaritan Nguba Egwu m onadi ka m agara Mecca ka Malaki Ebe uche m di bu na Heaven Okwa ima na one kiss from Tiwa dika Heaven And Insufficient funds equal to life sentence For chasing the money, I say am gonna make it Iwu! Chukwu okike Nyem Ike to rule my world Mama Igbo Boys nozi Everywhere around the world Me promise my Moma am gonna win award MG Nathson Boy dikwa new on Board Mana Tamper with me none maka over board Ufodu Che na Mua bukwa fraudster Mana I quote Dem wrong am a superstar Traveling Overseas for my Masters In terms of money adi m Ka monster Make I tell you one thing, one thing Everybody wanting Make I tell you one thing,one thing Everybody wanting Long life , Good life, Better Days, Better Nights, Better Days Better Nights Everybody chasing Always consistency chasing my money Make I care Make I care for ma money Dee tunes on the tune can't you feel harmony Afro Music what I called ma Memory Recording mi track filling me Diary Singing me songs and people Dancing Nah me be Nathson, MG Nathson. Dem tell Moma say streets is so Dangerous. Mi tell moma say am gonna be so cautious Am not Righteous, Mi Good short like Zacchaeus Makin money, Rapu Ndi Osikosi Me wanna Rule my life like Pontius Pilate Livin mi Life Moni full ma Wallet Mi Baby wanna shop Transfer nah Direct Aba Father Daddy Nazareth Mi go down on me knee, I know u answereth All on Jah ur blessings nah Direct Kakra Kakra life in Accra ah Kakra Kakra life in Accra ah Make I tell you one thing Everybody wanting Long life , Good life, Better Days, Better Nights , Better Days Better Nights Everybody chasing
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"ONE THING Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11732187/MG+Nathson/ONE+THING>.
Discuss the ONE THING Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In