JAIYE
Blazerr
Struggling with JAIYE? Become a better singer in 30 days with these videos!
ye ye eh ye ye eh ahn oh na Me say tin gba ten million dollars ma jaiye ma jaiye Tin ba gba ten million dollars ma jaiye ma jaiye ma jaiye Toju mama papa mi Toju my wifey baby Ma jaiye ma jaiye Tin ba gba ten million dollars Ma jaiye ma jaiye ma jaiye Toju mama papa mi Toju my wifey baby Ma jaiye ma jaiye Me say when me come around it's a grand entrance Say e don tey wey i dey find the chance When nobody give me me i gotta take it When nobody give me me i gotta earn it Yeah I been going hard non stop I been going hard non stop Waking up everyday just to get the bag Just to get the bag Ye loke loke lama ma lo loke loke Yeah Loke loke badder man go loke loke yeah Nobody see the pain nobody see the pressure I do it for myself and I do it for the culture When the thing won dull me apply more pressure Study all the time like a dem professor But i stay focus do another chorus Surely one day I'm gonna be famous Me i put in work work work work Tell that lazy man free food no dey say Moni lati kowo dele omoh mi o bowo nile Omo ti a to lo n ko tile tan omo to taa tan loma n di baller Gotta go all in say this music na my calling E no go funny when them dey hear me for new orleans Everyday hustle for the money say na money dey make life sweet like honey Everyday hustle for the money say na money dey make life sweet like honey Me say Tin gba ten million dollars ma jaiye ma jaiye ma jaiye Tin ba gba ten million dollars ma jaiye ma jaiye ma jaiye ma jaiye Toju mama papa mi Toju my wifey baby Ma jaiye ma jaiye Tin ba gba ten million dollars Ma jaiye ma jaiye ma jaiye Toju mama papa mi Toju my wifey baby Ma jaiye ma jaiye Jaiye jaiye everyday na holiday Jaiye jaiye omoh oro kosi holiday Jaiye Jaiye everyday na holiday Jaiye Jaiye omoh oro kosi holiday
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"JAIYE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11731015/Blazerr/JAIYE>.
Discuss the JAIYE Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In