My Padi

Treasure boy

0 fans

Treasure boy


2:33

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ohh
On your mark set go but we step low
Sing for me aswear me I go whine slow
Shake your bumbum forget where you come from
For my area you no be JJC
Cus
You nah My Padi
No need to dey worry
Cus I dey for you if you dey  for me
Wetin dem dey talk Oloun gbo ko ma kan mi
Whine and dine with me cus you're one ninu okan mi
Roll with me smoke with me like my shadow
No dey fear cus I dey on my ten toes for you
Make we just dey move slowly like say we be balloon
More more more of me and you
Ohhh
We went through the valley of shadows together
Make nobody come put asunder
If you dey for me
I go dey for you

Nah My Padi you be
E no go good if I get and you suffer
If you get and I suffer
If you dey for me
Me I dey  for you
Nah My Padi you be
E no go good if I get and you suffer
If you get and I suffer
If you dey for me
Me I dey  for you

Nah me dey work but nah you dey chop
Nah you dey hustle but nah me dey pop all your champagne
All the things we do together
How I wan take forget you
Oloun gbo
If dem ask me mi o le shalaye
Cus e dey sweet me for my soul and my body
We far away but you still dey come my apartee
Still shared shelter
Rock dem event if we dey there party ooo
Money dey
Money no dey
Me I dey
100 for you
If you price
Ah go pay
If you dey for me
Omoh me I dey for you
Cus
Nah My Padi you be
E no go good if I get
And you suffer
If you get and I suffer
If you dey for me
Me I dey  for you
Nah My Padi you be
E no go good if I get
And you suffer
If you get and I suffer
If you dey for me
Me I dey  for you

Oh amma dey 100 for you
This song is dedicated to real niggas
Written by Oladipupo Folashade

 Struggling with My Padi? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Adeyemi Temitope

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Padi Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Padi Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11717918/Treasure+boy/My+Padi>.

    Missing lyrics by Treasure boy?

    Know any other songs by Treasure boy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Another one bites _______"?
    A the air
    B the bun
    C the tounge
    D the dust

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Treasure boy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!