sugardaddy

zazarankin

0 fans

zazarankin


3:12

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Twenty four seven girl you dey pon My phone
If na the pounds and dollar girl you Dey for my Room  For real

Anita Monica
Come and see all of that fiesta
Anita Monica tell and me tell me oo

Give me love make i ginger you
For your case I go fight for you
For your love I go sample you o

Sabi boy don de sing funny oo
Street boy you go see money o
Folake u go see mummy o

Is a kuku shuaa

Call me your sugar daddy
I am your sugar daddy
Folake  sugar daddy oo

Cos anytime you don de go
You tell me say we go meet again
But before when we meet again
Chief  tell you say una go meet for Church

Rank in o
Rank in o
Make you tell me o what you want in
Rank in o
Rank in oo
Rank in oo

Give me love make i ginger you o
For your case I go fight for you o
For your love I go sample you o

You enter eko
You de chill
You de drink
You de Smoke
You de pose
Any time you come around
You de like to de show

Ten million for one Benz o
I spend for one night o
I rock oroma yanch o

I use to be the girl wey de call your Phone when you No de pick
I use to be the girl wey de call your Phone now you Don de sleep

Rank in o
Rank in o
Make you tell me o what you want in
Rank in o
Rank in oo
Rank in oo

Is a kuh kuh shuaa

Call me your sugar daddy
I am your sugar daddy
Folake  sugar daddy oo

Cos anytime you don de go
You tell me say we go Meet again
But before when we meet again
Chief  tell you say Una go meet for Church

Is a kum kum spiritual
Oya fantala spiritual
For my life I'm gonna spiritual
To the end of time I'm gonna spiritual

Monica don de ginger me o
See girl when I see money o
Folake you go see mummy

Is a kuh kuh shuaa

I use to be the girl wey de call your Phone when you No de pick
I use to  be the girl wey de call your Phone now you Don de sleep

Rank in o
Rank in o
Make you tell me o what you want in
Rank in o
Rank in oo
Rank in oo

Let me hold you
Naira or dollars
Anything for you

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: emmanuel Igbo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the sugardaddy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "sugardaddy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11693671/zazarankin/sugardaddy>.

    Missing lyrics by zazarankin?

    Know any other songs by zazarankin? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What artist did this line, "but I can't help falling in love with you."?
    A Elvis Presley
    B Jim Reeves
    C Eddie Cochran
    D Crispian St. Peters

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    zazarankin tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!