Halle

Joeboy

1 fan

Joeboy

Joseph Akinwale Akinfenwa , known professionally as Joeboy , is a Nigerian singer and songwriter. Mr.Eazi of record label "Empawa Africa " discovered him in 2017. His genre of music is that of Afro pop and R&B. He was born on 21st May 1997 in Lagos State, Nigeria. He is currently 23 years old.. more »


2:28

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I no wan lie everyday that I close my eyes, trouble dey my mind
Wey dey make me no fit to smile
And I pray Jah you try and ease my mind
'Cause many times water comot for my eyes and mans been smiling, oh oh
'Cause I no say dem be many wey no want to see man smile
And demma pray everyday to dey make say my face no shine
For this my case oh my shoe guy must to shine
See that's Jah's plan for my life
And I know say he no go ever stop to dey bless my life

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me, for dem wey no like me

O na many many man
No fit to understand God's plan
I no come here to yarn okpata yarn
He carry me up when I was down
Wetin my eye dey see they no know
As I dey take dey grind they no know o
They no fit go the place we don go
Na baba God e do am for sure
So I say eh, eh

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me, for dem wey no like me

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me, for dem wey no like me (o na na)
Many many man
Many many many man
Many many many man

 Struggling with Halle? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Joseph Akinfenwa-Donus, Momoh Luke, Emmanuel Nwosu, Samuel Adetiloye

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Halle Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Halle Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11689991/Joeboy/Halle>.

    Missing lyrics by Joeboy?

    Know any other songs by Joeboy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is AC/DC's most popular song according to Spotify?
    A Back in Black
    B Thunderstruck
    C It's a Long Way to the Top (If You Want to Rock 'n' Roll)
    D Highway to Hell

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Joeboy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!