TTC

Kehvhin

0 fans

Kehvhin


2:38

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Kehvhin omo tope

Its mr fabulous

Am a bad boy to the core
You know music ma my weapon
Won't omo ti o ba ti gbon
Ita loma ti koleko

So kiwon to ba mi so
I don put my self on call
I no get anybody but God
Mo won ara iwo bobo yiu

They were never serious
Never believing us
Now they are billing us
Cos we are making millions
I don put myself on call
I no get nobody but God

They were never serious
Never believing us
Now they are billing us
Cos we are making millions
I don put myself on call

So make I preach with my song
Many people Dey latigbo
Koma sore Gidi mo
Everybody don Dey f*ck up
Like a pest to my soul
Choco
Tikobasowo koseni toma bamijo
Everybody on him own
So mo need lati gbokan

Tell me who fit Dey for me
Who Dey like who no get money
Even if my girl say promise me
Tobaya omo she go leave

So mo need lati jara mi
Tiba Sonu kiyawarami
Kin shishe kin gba wire mi
Kinti gbe Ayinke saya mi

See my life no stressing
Do your own no vex me
Everybody with him lesson
You still never know person

No call on person call on God
Ologo yato sologo
Better know who you call upon
Live your life make you fill your cup

So make I preach with my song
Many people Dey latigbo
Koma sore Gidi mo
Everybody don Dey f*ck up
Like a pest to my soul
Choco
Tikobasowo koseni toma bamijo
Everybody on him own
So mo need lati gbokan

So make I preach with my song
Many people Dey latigbo
Koma sore Gidi mo
Everybody don Dey f*ck up
Like a pest to my soul
Choco
Tikobasowo koseni toma bamijo
Everybody on him own
So mo need lati gbokan

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Imosun Samuel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the TTC Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "TTC Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11656180/Kehvhin/TTC>.

    Missing lyrics by Kehvhin?

    Know any other songs by Kehvhin? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which member of the girl group Little Mix left the group?
    A Leigh-Anne Pinnock
    B Jade Thirlawall
    C Jesy Nelson
    D Perrie Edwards

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kehvhin tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!