grind
Dhamie_Q
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Hmmm hmmm Cos na who snooze loose I keystart tayunyunyun Tena lo zoom zoom Make that big move Blow like balloon boom Hullabaloo Stealing or pick pocket Lon bomoje Hi, hustle hard apply common sense Paving my ways attaining progress Put some money on the tab man no Dey roose Stealing or pick pocket Lon bomoje Hi, hustle hard apply common sense I'm on the grind man no Dey roose Lit the gas on fire Eli bahose Even who you want go meet with your problem Him sef Dey busy Dey solve him own Ototo sha loro toh ba oni kaluku Person wey you Dey want go meet with your problem Him sef Dey busy Dey solve him own Ototo sha loro toh ba oni kaluku No matter the kpa more so the figure no amount of money is enough But we appreciating and still showing love Growing up not knowing say this life no plum Wetin man dey face daily kpogan Whatever the grind is keep grinding omo iyami put in work loo jekokuna e dey sup e go sup Anyway na way and some way have no door Locate the exodus o' gbogban Stealing or pick pocket Lon bomoje Hi, hustle hard apply common sense Paving my ways attaining progress Put some money on the tab man no Dey roose Stealing or pick pocket Lon bomoje Hi, hustle hard apply common sense I'm on the grind man no Dey roose Lit the gas on fire Eli bahose Shonye? To get the money no be suwe On'gba lorimi kole sumi Mo gberatan before it's too late Cos na who snooze loose I keystart tayunyunyun Tenalo zoom zoom Make that big move Blow like balloon boom Hullabaloo Stealing or pick pocket Lon bomoje Hi, hustle hard apply common sense I'm on the grind man no Dey roose Lit the gas on fire Eli bahose Even who you want go meet with your problem Him sef Dey busy Dey solve him own Ototo sha loro toh ba oni kaluku Person wey you Dey want go meet with your problem Him sef Dey busy Dey solve him own Ototo sha loro toh ba oni kaluku
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"grind Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11654333/Dhamie_Q/grind>.
Discuss the grind Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In