Danse
Kelly Ejela
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Hey, life dey sweet If you find yourself this kind of girl Asa baby, you too jolly It's so easy to spot you out in the crowd This kin your body, hey Na to-tori I want make you show me how You dey denge Girl you fine, you fine I say you dey, you dey And when you show, I say Wetin e dey shine your body Oh girl, are you for real? It blows my mind each time I look into your face, eh The way your walking like a fairy in the movies, ha The way you're shaking it, shaking it I say you're rocking it. rocking it I'm wondering what it will be like without you in the picture Oh my angel, I wanna take you to the dance floor Make we danse For this party eh You sabi shake h, oh Make we danse, oh For this party eh You sabi shake h Your booty so It's so warm and with your smile You melt my heart It feels so good Asa baby, I love you so Look am for body E go quench your taste I want you right here by my side Being with you is all I crave My Angel, I wanna take you to the dance floor Make we danse, Oh For this party eh ya You sabi shake h Your booty so Make we danse, eh For this party eh You sabi shake h Your booty so, oh Opkeke oh You dey scatter my brain oh You be traffic jammer This one na helele I no fit resist you my cherri Make we danse baby You sweetie sugar You sabi shake h oh, eh Make we danse my love For this party You sabi shake h this thing so I love the way, you're moving your body You've got me tripping You're rubbing me the right way Everything about you honey Just got me yearning for more Wo oh, oh I love the way, you're moving your body You've got me tripping You're rubbing me the right way Everything about you honey Just got me yearning for more Wo oh, oh Make we danse baby You sweetie sugar
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Danse Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11633562/Kelly+Ejela/Danse>.
Discuss the Danse Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In