Rotate [Original]

Vickemma, JayMiz

0 fans

Vickemma


3:07
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

(ye, ye, ye)
(Am, amam, amusheyi)
(ye, ye, ye)
(Gbim, gbim, give dem bhadem)

Omoge kilode? (kilode?)
Sabi na love you want oya wa gbe (ye, ye, ye)
Omoge kilofese? (kilofese?)
I know you like to play jeka sere
Oooh don't tell me no no
You know I like your style your taste and your flow
Open up your door bad man coming through
Can I have one dance baby just one more yeah

Say me no dey do come and go
You know say Jaymiz bad commando (ye, ye, ye)
Wetin you dey feel I wan know
Tin wey you do dey make me wan po
O my God u make me wan jonz
Tin wey you do dey make me Colo (ye, ye, ye)
You wayward I like it like so
You wayward I like it like so

Oya rotate
Give it to me when you rotate
Thing (ye, ye, ye) wey you do make me elevate
Make a badman wan craze for your body
Oya rotate
Give it to me when you rotate
Thing (ye, ye, ye) wey you do make me elevate
Make a badman wan craze yeah

See I like the way you put it Pon me
Mad lovin' (ye, ye, ye) mad lovin'
Ride on me no doggy
Let's go into feelin' gat the vibe gat the energy
Girl you a slayer come slay all my enemies (ye, ye, ye)
They can never be me even though they try to be
Making big move
I just hope you proud of me
Pass small money eh making bigger money
Anything I buy I'll make it two (ye, ye, ye)
You know say na you be my twin (my twin)
I don't want nobody in the scene
Rap it up with that little taste I won it
You know I want it, you know I need it (ye, ye, ye)
My shorty, my shorty, girl you my shorty ah

Gat me highin' like liquor
I'll be loving you non (ye, ye, ye) stop oh God
Oya baby jeka lor
Me and you large tour we'll be riding to the top
Oya charge me up no doll
Hot sex everyday you (ye, ye, ye) consume me alot
Girl you gat me wantin' more
Any girl wey go try swear to God them go fall
Say them go fall
What you want tell me ma lor for (ye, ye, ye)
Leave them make them talk
Say them go talk
We go dey chill baby both of us

Oya rotate
Give it to me when you rotate
Thing (ye, ye, ye) wey you do make me elevate
Make a badman wan craze for your body
Oya rotate
Give it to me when you rotate
Thing (ye, ye, ye) wey you do make me elevate
Make a badman wan craze for your body yeah

(Gbim, gbim)
Ye, ye, itz Jaymiz yeah
Give Dem bhadem

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Jaymiz

Lyrics © Brizzleman Records

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Rotate [Original] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Rotate [Original] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11596497/Vickemma/Rotate+%5BOriginal%5D>.

    Missing lyrics by Vickemma?

    Know any other songs by Vickemma? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What artist did this line, "but I can't help falling in love with you."?
    A Elvis Presley
    B Jim Reeves
    C Eddie Cochran
    D Crispian St. Peters

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Vickemma tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!