As E Dey Go (feat. Pitalizky & TitogeeOropo)

Carefree

0 fans

Carefree


3:10

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Mikos on the mix
Yeah Carefree
Titogee Oropo
Pitalizky Lomo yen
I don't know as e dey go
I don't know as e dey go
Nah me know as I dey joos
Just get the doe o
Just get the doe o
E go be as e go be o
Na me dey face am all alone
Na me dey face am all alone
And I no want go back home
And I no want go back home
Plenty things dey my mind
Dem say keep on pushing guy
Hustle lati two di nine
Nobody I want rely on
Nobody I want rely on
Dem dey say make I dey move on
Pita file funwon oh oh oh
Awa o de nile sho joro
Kemi ma shey rogun ko so wo
As i dey drop am go down low oh
I fit vibe with you today
Kodola kin da joko dey look like person wey dey craze
Mio fe wahala fun Tory mi
Na why I dey my Lanez
Not concerned with no one's business, just wanna be at my peace
Huh Sometimes I feel like I'm exhausted in my feelings
So I get myself high just to clear my head from thinking
Nobody gives a f*ck Na only help fit make them call me
And iffa say I no get them no dey bother to believe me
Plenty ups plenty downs but I'm still here standing tall
You no fit to see me bow, I'm always raising my chin up
Kosi bo shey fe lè tó, I no fit ever give up
Ibi tó lè lan b'ọmọkùnrin omoba ó gbodo forh
Ko s'oju anu ni street nobody send ur papa
Money issa must so we made hustle a lifestyle
Oju lasan o shey get yourself high on pills or ganja
Shey bí ẹni tó fori gbaṣo toba mon pé ó fé hammer
I don't know as e dey go
I don't know as e dey go
Nah me know as I dey joos
Just get the doe o
Just get the doe o
E go be as e go be o
Na me dey face am all alone
Na me dey face am all alone
And I no want go back home
And I no want go back home
Clear Dem
Na who give up f*ck up eni gbowo ni yahoo boy
Eni to blow lomo orin kor oropo timo feso
Awon tofe mock eh wa legbe eh so ma loose guard
So far say you no quit oh sure wa Cashout
Na me carry am for head tio jeye koribeh
One real pesin is enough mio tona wa ebi mor
Koni gba sho gba eh eni badi loma ru
Kon je yan kon je iresi but rap na in food
Lagbaja Was frustrated to the core
Tio raye lati ball Wura pe ko gbe call
Life no b seyi law ko funny at all
If you come you go know carefree jekan'mor
We all gat one, two, three or four to face
I fit dey cry inside make i show you smiling face
Don't trust me cause emi gan o trust Ara mi
Baba yin ni moje mo de ma n fhor fun ra mi
I don't know as e dey go
I don't know as e dey go
Nah me know as I dey joos
Just get the doe o
Just get the doe o
E go be as e go be o
Na me dey face am all alone
Na me dey face am all alone
And I no want go back home
And I no want go back home
Plenty things dey my mind
Dem say keep on pushing guy
Hustle lati two di nine
Nobody I wan rely on
Nobody I wan rely on
Dem dey say make I dey move on
Pita file funwon oh oh oh
Awa o de nile sho joro
Kemi ma shey rogun ko so wo
As i dey drop am go downlow oh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Peter Adegbola, Solomon Abisayo, Tiamiyu Toheeb

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the As E Dey Go (feat. Pitalizky & TitogeeOropo) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "As E Dey Go (feat. Pitalizky & TitogeeOropo) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11586839/Carefree/As+E+Dey+Go+%28feat.+Pitalizky+%26+TitogeeOropo%29>.

    Missing lyrics by Carefree?

    Know any other songs by Carefree? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which song did this line come from? "You should take it as a compliment. If I were you, I would be more confident".
    A Happier Than Ever - Billie Eilish
    B Talk to Me - Cavetown
    C Pretty Girl - Clairo
    D Dying on the Inside - Nessa Barrett

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Carefree tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io